Free

I fight dem boys
I fight dem men
I fight all the energy you give me yah
I fight myself
I fight my fear
I fight all this trouble wey dey pull me yah
I no get time
To reconcile
I get no time to dey get bad mind
I'm on my side
I'm on the line
And Even if you find me am out of sight

Because I want to free my mind eh eh eh
Want to free my mind
Because I want to free my mind eh eh eh
Want to free my mind
And I no wan dey waste my time eh eh eh
Wan dey waste my time
Because I want to free my mind eh eh eh
Want to free my mind

Me I no get no body no time
Melanin skin na black man dey fight
If you don't like me
Who cares if your right
I am so out of sight ohh
(So out of sight)

Killing me slow
I'm on my own
Telling me telling me
What I don't know
Thinking alone
Wetin I know
Telling me telling me
What I don't know

Put am put am I go fight
Put am leave am it's my life
I just wanna dey alright
Ohh yah yah oh ye ye

Because I want to free my mind eh eh eh
Want to free my mind
And I just to want to free my mind eh eh eh
Want to free my mind
And I no wan dey waste my time eh eh eh
Wan dey waste my time
Because I want to free my mind eh eh eh
Want to free my mind

Because I want to free my mind eh eh eh
Want to free my mind
And I just want to free my mind eh eh eh
Want to free my mind
And I no wan dey waste my time eh eh eh
Wan dey waste my time
And I just want to free my mind eh eh ey
Want to free my mind

Oh yeah yeah yeah
Oh yeah yeah
Oh yeah yeah yeah
Oh yeah yeah
Oh yeah yeah yeah
Oh yeah yeah
Oh yeah yeah yeah
Oh yeah yeah
Oh yeah yeah yeah
Oh yeah yeah
Oh yeah yeah yeah
Oh yeah yeah
Oh yeah yeah yeah
Oh yeah yeah
Oh yeah yeah yeah
Oh yeah yeah na na...

Cause I want to free my mind
Make you make me fine
Put am put am put am yeah...



Credits
Writer(s): Tamaraye Ogori
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link