Anybody (feat. Balloranking)

Ijaya, maphor
E maphor

I am Balloranking!!!!!
I Dey do my things my way and I Dey like to Dey, Dey my Dey
Mi o kere ninu aiye I don tey for the game omo no be today
No be say I no sabi shortcut but koni da ti moba ku n kekere
Tori mommy mi wa Nile won fe jeun Omo Na why she Dey pray
So, Emi o le je ki anybody ko boju mi je
Cos dem Dey feel my melody Na why U con Dey vex
You know say weytin go happen tomorrow nobody can tell
Na why i Dey yarn my people say aye yi gba jeje
Emi o le je ki anybody ko boju mi Jew
Cos dem dey feel my melody, Na why you con dey vex
Gbogbo e lo ye mi
Olorun Lon so nigga, out here minimizing pain eh
Ah, Shey mo wa Kere ni?
Just wanna do my things like BRT I dey my lane ehh
Too many pictures in my memory, mi o fo fun anybody
Hope you can feel the pain in my voice and my melody eh
Ah ah ah, Andicap, bere RANKING ni calabista
You fit ask all your sisters
Me vocally travel no visa eh eh eh
Ah ah ah,ahh ahh ahh ahh
Mi o ma phor fun anybody
Too many pictures in my memory,mi o fo fun anybody
Hope you can feel the pain in my voice and my melody eh
I dey my lane eeeeeee
So, Emi o le je ki anybody ko boju mi je
Cos dem Dey feel my melody Na why U con Dey vex
You know say weytin go happen tomorrow nobody can tell
Na why i Dey yarn my people say aye yi gba jeje
Emi o le je ki anybody ko boju mi Jew
Cos dem dey feel my melody, Na why you con dey vex 2X
Handicap bere ranking calabista



Credits
Writer(s): Olamilekan Balogun, Ekpeyong Chinonso
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link