Its a Vibe
Odeyewu Odoyewu yeba
Yea yea
I know u wanna do the do hmmm
Sey tonight We go smoke kaluku
And if We want we go chop asun
Am too fresh yeah am acting cool on suit
No they cannot kill my groove
No no no yeah
They wanna call me crazy
Dem no fi match my pace
Blessings ah dey in place
Wo wo wo yeah
Money alone I chase
Dem been no look my face
Now you cannot stop my race
Ti gbe ti gbe
Holy water fill my cup (it's a vibe)
Hennessy join on top (it's a vibe)
Everything soft on God (it's a vibe)
Me I no come for talk (it's a vibe)
Oya na
Puff and pass (it's a vibe)
Hennessy join on top (it's a vibe)
Everything soft on God (it's a vibe)
And Me I no come fo talk (it's a vibe)
Lowkey Lowkey
I dey move to ur side lowkey
Shey na money kosi
I go dash if u do soapy
ON G on G can't lie am a boss on G
Soji Soji
Know you messing with a boss on it
Man Looking nice dema vexing
Ice on my neck never melting
Beat the curfew then back cox am resting
3 shots down like the vaccine
Oh neva neva hmm
Never play a saint cos man is born sinner
And if u never hmmmn hmmmn
If you never know u go know when I hop inna truck
Say never never
Never dey with bad belle dem just dey envy na
From Addis ababa
Down to Lagos and Jozi
Dem loving me heavy now
Holy water fill my cup (It's a vibe)
Hennessy join on top (it's a vibe)
Everything soft on God (it's a Vibe)
Me I no come fo talk (it's a vibe)
Oya na
Puff and pass (vibe)
Hennessy join on top (it's a vibe)
Everything soft on God (it's a vibe)
And Me I no come fo talk (it's a vibe)
Holy water fill my cup (it's a vibe)
Hennessy join on top (it's a vibe)
Everything soft on God (it's a vibe)
And me I no come for talk (it's a vibe)
Oya na puff and pass (it's a vibe)
Hennessy join on top (it's a vibe)
Everything soft on God (it's a vibe)
And me I no come for talk (it's a vibe)
Lowkey lowkey
I dey move to your side lowkey
Shey na money kosi
I go dash if you do soapy
On G on G
Can't lie I'm a boss on G
Soji soji
Know you messing with the boss on it
Holy water fill my cup
Hennessy join on top
Everything soft on God
And me I no come for talk
Yea yea
I know u wanna do the do hmmm
Sey tonight We go smoke kaluku
And if We want we go chop asun
Am too fresh yeah am acting cool on suit
No they cannot kill my groove
No no no yeah
They wanna call me crazy
Dem no fi match my pace
Blessings ah dey in place
Wo wo wo yeah
Money alone I chase
Dem been no look my face
Now you cannot stop my race
Ti gbe ti gbe
Holy water fill my cup (it's a vibe)
Hennessy join on top (it's a vibe)
Everything soft on God (it's a vibe)
Me I no come for talk (it's a vibe)
Oya na
Puff and pass (it's a vibe)
Hennessy join on top (it's a vibe)
Everything soft on God (it's a vibe)
And Me I no come fo talk (it's a vibe)
Lowkey Lowkey
I dey move to ur side lowkey
Shey na money kosi
I go dash if u do soapy
ON G on G can't lie am a boss on G
Soji Soji
Know you messing with a boss on it
Man Looking nice dema vexing
Ice on my neck never melting
Beat the curfew then back cox am resting
3 shots down like the vaccine
Oh neva neva hmm
Never play a saint cos man is born sinner
And if u never hmmmn hmmmn
If you never know u go know when I hop inna truck
Say never never
Never dey with bad belle dem just dey envy na
From Addis ababa
Down to Lagos and Jozi
Dem loving me heavy now
Holy water fill my cup (It's a vibe)
Hennessy join on top (it's a vibe)
Everything soft on God (it's a Vibe)
Me I no come fo talk (it's a vibe)
Oya na
Puff and pass (vibe)
Hennessy join on top (it's a vibe)
Everything soft on God (it's a vibe)
And Me I no come fo talk (it's a vibe)
Holy water fill my cup (it's a vibe)
Hennessy join on top (it's a vibe)
Everything soft on God (it's a vibe)
And me I no come for talk (it's a vibe)
Oya na puff and pass (it's a vibe)
Hennessy join on top (it's a vibe)
Everything soft on God (it's a vibe)
And me I no come for talk (it's a vibe)
Lowkey lowkey
I dey move to your side lowkey
Shey na money kosi
I go dash if you do soapy
On G on G
Can't lie I'm a boss on G
Soji soji
Know you messing with the boss on it
Holy water fill my cup
Hennessy join on top
Everything soft on God
And me I no come for talk
Credits
Writer(s): Prince Obed, Clifford Dickson Idemive
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.