Who Dem

Two empty glasses of wine, now it's primetime
I'm fit to you on the vibe
But let's keep it on the low
On the low
If I no get time, I go find time
Just to have you singing "aye yi"
But just keep it on the low
Yeah, yeah

Omo TSCRPT, na you

She tell me, baby take it steady no dey stress tonight
Yeah
But e no say me I wan dey for you side, yeah
Mmm
Baby tell me all the things wey dey for you mind
But you too dey contemplate
So, why we no go come jaiye?

Cause who dem be?
Wetin dem say?
Wetin dem do?
Who dey complain?
If I give you love, you go use am throw way?
Wetin you gain?
Omoge wetin you gain?
Who dem be?
Wetin dem say?
Wetin dem do?
Who dey complain?
If I give you love, you go use am throw way?
Wetin you gain?
Omoge wetin you gain?

Two empty glasses of wine, now it's primetime
I'm fit to you on the vibe
But let's keep it on the low
On the low (Woah ooh woah)
If I no get time, I go find time
Just to have you singing "aye yi"
But just keep it on the low
Yeah, yeah (Yeah, yeah)

Hit 'em with a likkle fine whine, now it's primetime
Hit 'em with a likkle fine whine, now it's primetime
Hit 'em, hit 'em with a likkle whine, likkle whine
Now it's with a whine, hit 'em with a whine now its primetime
Hit 'em with a likkle fine whine, now it's primetime
Hit 'em with a likkle fine whine, now it's primetime
Hit 'em with a (With a)
Likkle (Likkle)
Likkle whine, now it's with a whine
Hit 'em, fine whine, now it's prime time

Biko make I tell you straight
Your matter cause wahala for my tungba gbe
I go spray you dollar, use am wash your face
And go and tell your mother who dey carry first place
E be like say fire body don dey ginger me
Gimme lovin' like nwantiti
The gyaldem talk say na CHXDI no be trustworthy

But who dem be?
Wetin dem say?
Wetin dem do?
Who dey complain?
If I give you love, you go use am throw way?
Wetin you gain?
Omoge wetin you gain?
Who dem be?
Wetin dem say?
Wetin dem do?
Who dey complain?
If I give you love, you go use am throw way?
Wetin you gain?
Omoge wetin you gain?

Two empty glasses of wine, now it's primetime
I'm fit to you on the vibe
But let's keep it on the low
On the low (Woah ooh woah)
If I no get time, I go find time
Just to have you singing "aye yi"
But just keep it on the low
Yeah, yeah (Yeah, yeah)

Omo TSCRPT, na you



Credits
Writer(s): Chukwudi Ikwuagwu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link