Love you

Yeah Israel bankz.
Yeah yeah let's go, let's go let's go.
Yeah baby girl, why you come dey dull for me?
Abi because I nor get money?
Nwanyeoma abeg nor dey dull me,
Oya oya nor dey dull me
Baby girl I say shake it
Baby whine that waist for me, break it
Oya I say nor dey dull me,
Oya I say nor dey dull me
Baby i,I love you
Baby I,I love you
Baby I,I love you
Baby I,I love you
Anytime I dey sleep na you I dey see
Anytime I dey my bed
Na you I dey dream of...
Baby you too beautiful.
You scatter my head every time
I nor dey think twice
Baby I love you die
Anybody wey tell you say
Make thunder fire them
Them one scatter us them no go fit try am
Because God say
Wetin e don Join together
God talk say wetin e don Join together
Let no man try to put asounder
We all love God
Nothing dey sup
Them no go fit scatter us,
We love each other
Baby I love you
Baby I,I love you
Gege
I love you
Baby I,I love you
Go down low
Shake that body
Go down low
Whine for me, go down low
Shake that body,oya go down low
Whine for me you down low
Shake that body oya go down low,
Whine that thing,go down low
Shake that body,move that body
Do your face like you nor dey like money
Pretty, pretty any body wey tell you say
You nor fine,make thunder fire them,
Them nor like you
I, I love you
Baby I,I love you
Baby I,I love you
Baby I love you
I can killi person for you baby
I,I love you
Baby girl Baby girl baby
I,I love you
Baby I,I love you
Israel bankz
I remain your boy Israel bankz
I,I love you...,baby I love you baby girl ehh
Love of my life!



Credits
Writer(s): Israel Bankz
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link