Reckless

We the ones we've been waiting for
Ain't nobody wey go show wey go save us all
They be keeping us divided to enslave us all
But if we come together we can take em on
Oh yeah yeah
What a wicked world
Leaders evil
We ain't really different dawg
Niggas smiling in your face like it's really love
But they gon stab you in the back for the minimum
Oh no no
I pree I plot I'm getting higher
They wanna do me koni
But that shit no fit work for me
No
They try but they can't quench this fire
They no get nothing on me
Oluwa don do am for me Yeah

You can't see me finish
You can't reach me rara
Where I dey off limits
I no like wahala
A lot of friends turn foes
Highs and lows
Got me feeling reckless
These streets so cold
But I can't fold
Still I'm feeling reckless
Many mandem test me
But they can't do me nada
I don learn my lesson
Now I don dey para ah
A lot of friends turn foes
Highs and lows
Got me feeling reckless
These streets so cold
But I can't fold
Got me feeling reckless Oh my Lord

Omo mehn we have seen it all
All the budget for the basics dem a thief it all
Ewo
We all gotta get involved
Before they sell us in our sleep cos they playing God
Oh no no
For the better days we put in work
(Put in work)
So much on my mind need my sippy cup
(Sippy cup)
Rastafari make you burn it up
(Burn it up)
Tell the DJ play the rhythm make you turn me up
Oh yeah
I pree I plot I'm getting higher
They wanna do me koni
But that shit no fit work for me
No
They try but they can't quench this fire
They no get nothing on me
Oluwa don do am for me Yeah

You can't see me finish
You can't reach me rara
Where I dey off limits
I no like wahala
A lot of friends turn foes
Highs and lows
Got me feeling reckless
These streets so cold
But I can't fold
Still I'm feeling reckless
Many mandem test me
(Many mandem)
But they can't do me nada
(Do me nada ah)
I don learn my lesson
Now I don dey para ah
(Don dey para ah)
A lot of friends turn foes
Highs and lows
Got me feeling reckless
These streets so cold
But I can't fold
Got me feeling reckless Oh my Lord

Got me feeling reckless Oh my Lord
Oh my God
Yeah yeah yeah
Got me feeling reckless Oh my God
Oh my Lord
Yeah e yeah



Credits
Writer(s): Chidera Nwadike-raymond
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link