AGENT K

Afrokaribana
Don man tin
Aaaa Aaaa
Born born born born killa
Whoa whoa
Baby show me everything you get e omo
Whoa Whoa
If your body wey dey kill a man
You dey kill a man for sure
Whoa whoa
Every time when I look at your face
Man dey go kolo kolo kolo kolo
Back it up omo

Fine baby wey dey shine
Imported from china whine Mmmm
Give me time
Mek I show you life
Dey by my side
Even when poverty dey chop me oh whoa
Dey by my side Ei
Baby mama kill a nigga wey dey estilo
Everything you got e fit pesa kilo
Mindul fill me na Casemiro
Tu solo dime solo solo dilo
Baby solo dímelo
Tan tan ni ni no show me your face
Show me your ni ni no no ni ni
Ah
Let me step up let me step again
Girl you dey shy you dey shy for fame
If you wanna be with me tonight
The caribbean lover wants to give you light
Lie lie lie lie lie
Girl you dey shine you dey die die die
Sey na bye bye man we dey take your life
Babe
No more tonight Yeh
Baby you shine so fine
Chop banku we dey chop tonight
Body wey dey move like a serpent type
She's so skinny and I grab her tight
Then she dey tell me sey no
Because she wants di tin omo
Girl you want to kill me aaa
Kill me
Is the caribbean lover
Show me omo yeah yeah y yeah
Show me your tic tiqui tac tic tic tic tac o titac
Salimata gol inside ngolo
So beautiful when I see your face
Nobody go mess with you tonight
La k we dey go on top di club
Only your face I dey look so fine
One step to step
Baby let me see all you freshness
You sabi sey na you kill a man
You fit kill with madness
Running down streets just want to be with you omo
When you dey do me um do me ah why me omo
I dey run away from ya me dey run away me dey run away
Agent K
She dey call me
Agent K
Me dey call am
Agent K
Me dey call am
Agent K
Me dey call am so
Agent K chiqui chack chack
Call me Agent
Badman man is a badman
Now you dey kill a man
Badman man is a badman
Now you dey kill a man
Don man tin
Is a new tin you know what I mean new cri cr cry



Credits
Writer(s): Cristian Abeng
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link