Green Music
Mon jaiye mi o
E jen shaye mi e
E jen jaiye mi o
Jah
Mon jaiye mi o
Mon shaye mi o
On a low me I dey, they want try bring me down
No, you can't bring me down
Why everything me I do, they get something to say
Uche talk, Solo yarn even Aunty Deborah get something to say
Them stand put for corner dey observe my glory
Enemies 'em dey count up my grace
Shebi oluwa loni, ma ri ba ti se
Badman say he want follow me run my race, him worry bout my money, them worry bout my pay
Them no want make I live this kinda life
Awon ota osha fe jen gbadun aye e
Uncle Looku dey look cloth wey I wear
All I do is drip, I'm never gon drown
Level up, they go say me I high
Who Jah don bless, never going down
Carry my matter everyday for their head
Them want make I hala, Them want make I para
Roses are red, AK paint that boy red
Bloody samaritan go live with the stars
Dem say, dem say
I don't give a damn what they say
No matter wetin u do, dey go criticize
Eledumare cover my ways, Oluwa bami segun awon ota
Oh yh oh yh
Anything I want, I go do
Anything I like, I go buy
Any girl I like, I go wife
I'm dripping in designers
Thank Jah mon jaiye bi oloba
Mon jaiye mi o
Mon shaye mi o
E jen jaiye mi o eeee
Jah
Oluwasegun
E jen shaye mi e
E jen jaiye mi o
Jah
Mon jaiye mi o
Mon shaye mi o
On a low me I dey, they want try bring me down
No, you can't bring me down
Why everything me I do, they get something to say
Uche talk, Solo yarn even Aunty Deborah get something to say
Them stand put for corner dey observe my glory
Enemies 'em dey count up my grace
Shebi oluwa loni, ma ri ba ti se
Badman say he want follow me run my race, him worry bout my money, them worry bout my pay
Them no want make I live this kinda life
Awon ota osha fe jen gbadun aye e
Uncle Looku dey look cloth wey I wear
All I do is drip, I'm never gon drown
Level up, they go say me I high
Who Jah don bless, never going down
Carry my matter everyday for their head
Them want make I hala, Them want make I para
Roses are red, AK paint that boy red
Bloody samaritan go live with the stars
Dem say, dem say
I don't give a damn what they say
No matter wetin u do, dey go criticize
Eledumare cover my ways, Oluwa bami segun awon ota
Oh yh oh yh
Anything I want, I go do
Anything I like, I go buy
Any girl I like, I go wife
I'm dripping in designers
Thank Jah mon jaiye bi oloba
Mon jaiye mi o
Mon shaye mi o
E jen jaiye mi o eeee
Jah
Oluwasegun
Credits
Writer(s): Fuad Balogun
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.