Abeg

Woah
Woah woah yea
K-traaaceee
Ohh (yeh)
From the first that I met you
I know u my girl wanna wife u
Never do you rough I'll be gentle
Dash you everything I be your mungun
For this my life I wanna see you smile
Every other day girl I Dey your side
Take you anywhere girl I get your time
You are my dream every night
Abeg ooo Abegi oooh
Buy you Gucci and Patek oo
The way you do me I can't tell ooh
Shey you know eh eh
Abeg ooo Abegi oooh
Buy you Gucci and Patek oo
The way you do me I can't tell ooh
Shey you know eh eh
Anytime that I see you
Am falling head over heels
Dem just Dey jealousy you
Coz your love is all that I feel
Sun momi baby
No tell me story
Never do you wrong laye
Girl I'm ready
Whenever you ready
Marrying you girl is certain ooh
Although I fit die for your love ooh
No go use you play Ronaldo
Anything you want I go buy ooh
Girl you know oh oh
Although I fit die for your love ooh
No go use you play Ronaldo
Anything you want I go buy ooh
Girl you know oh oh
Abeg ooo Abegi oooh
Buy you Gucci and Patek oo
The way you do me I can't tell ooh
Shey you know eh eh
Abeg ooo Abegi oooh
Buy you Gucci and Patek oo
The way you do me I can't tell ooh
Shey you know eh eh
Although I fit die for your love ooh
No go use you play Ronaldo
Anything you want I go buy ooh
Girl you know oh oh
For the first time I saw you
I Dey reason say Shey nah one mama born you
Am so happy that I found you
Biko be my lady let no man deceive you
Anything you want not just for two
Ooh my lady you deserve to have bundle
Anytime you need me for the love
Ooh my lady am ready to pay more bills
I found love nah you go be my wife
Just you is all I want in my life
F all my ex
F all my sidechick
Be with you all night playing hide and seek
Gba bee
From the first that I met you
I know u my girl wanna wife u
Never do you rough I'll be gentle
Dash you everything I be your mungun
For this my life I wanna see you smile
Every other day girl I Dey your side
Take you anywhere girl I get your time
You are my dream every night
Abeg ooo Abegi oooh
Buy you Gucci and Patek oo
The way you do me I can't tell ooh
Shey you know eh eh
Abeg ooo Abegi oooh
Buy you Gucci and Patek oo
The way you do me I can't tell ooh
Shey you know eh eh
Although I fit die for your love ooh
No go use you play Ronaldo
Anything you want I go buy ooh
Girl you know oh oh



Credits
Writer(s): Alade Adekunle Mathew, Oladokun Wariz, Zeetune
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link