P.U.S.H (Pray Until Something Happens) (feat. Rae Trace)

When I no get peace
My mummy dey for me
My mummy no dey sleep
She dey always pray for me
I get dis nigga for my area
He no wan hustle
He wan chop money ohh
Sweet fine girl vanilla
Brother dey scope
He wan gum body oh
See me nuh lock up
Me wan burst up
As em been tell me I knock up
Me nuh lock up
Me wan burst up
Dis my hustle no go waste oh
I pray... I pray I pray now
Amen... Amen Amen now

Hustle.Hustle is My Style
Hustle.Hustle is My Life
Hustle.Hustle heal My Soul tonight

Hustle.Hustle is My Style
Hustle.Hustle is My Life
Hustle.Hustle heal My Soul tonight

Hustle.Hustle is My Style
Hustle.Hustle is My Life
Hustle.Hustle heal My Soul Tonight

Hustle.Hustle is My Style
Hustle.Hustle is My Life
Hustle.Hustle heal My Soul Tonight

Make the goodness and the blessings Steady follow me ohh
As i dey hustle daddy cover me Ohhh
Many nights i no dey sleep as i dey find money ooh
Hmm oluwa cover me oh
As I dey work Lord i need to chop omo
Why i no go chop life omo
Many things wey i don see i can die omo
Make the money las las omo
See me so I can lie for you
Me never seen ah God sure like you
Dem never know say you are talk and do
Dem no know say you be talk and do

Hustle.Hustle is My Style
Hustle.Hustle is My Life
Hustle.Hustle heal My Soul Tonight

Hustle.Hustle is My Style
Hustle.Hustle is My Life
Hustle.Hustle heal My Soul Tonight

Hustle.Hustle is My Style
Hustle.Hustle is My Life
Hustle.Hustle Heal My Soul Tonigt

Yah no fit kill a Man Vibe
Yah no fit get a Man Type
Yah no fit get on My Side
Slow down Baba God dey My Side



Credits
Writer(s): Urban Mahn
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link