No worry

Oshara
You dey drinki tea tea
Wey no geti sugar sugar
You dey chopu bread bread
Wey no geti butter
No dey worry
Just be happy
Your market e no dey move move
Your package e no dey smooth smooth
Fine baby wey no geti bobo bobo
Bobo wey no geti baby
No dey worry
Just be happy
No money to go to school school
Or your rent e don due due
E don tay wey you marry marry
But baby you never carry
No dey worry
Just be happy
You try to geti visa visa
Canada America 'rica
Even South Africa
Dem dey tell you we're sorry sir
No dey worry
My brother my sister just be happy
No dey worry just be happy now

Everything will be alright
Don't worry don't worry now
Everything will be okay
Don't worry be happy
Everything will be alright alright
Don't worry ewo ewo
Everything will be okay
Don't worry be happy

Today malaria 'ria
Tomorrow pneumonia 'nia
Wan dey be like say na cancer
Abi I be sickle cellar
No dey worry
Just be happy
Ah awon padi e n pe e lole o le o
Ntori pon ti lowo
Won wan gapa si e
No dey worry
Just be happy
No dey worry just be happy now

Everything will be alright
Don't worry don't worry now
Everything will be okay
Don't worry be happy
Everything will be alright alright
Ewo ewo don't worry o
Everything will be okay
Don't worry be happy

Gbogbo n to le koko ma dero
Ikolo n pada bo aah
Fabada ako igi soje ti aigbedo
Turn to your neighbour
Say neighbour neighbour
Kaka ko ma mikan
Wa gba zobo to ti shewon
Maka Chukwu maka why
Maka gini make you die
When there's life there is hope
There is hope oya cope
It is meant for skipping
When you have your back against the rope
Oye la
T'oju ba ti mo imole a tan

Oh oh oh oh oh oh oh oh oh
Oh oh oh oh oh oh
Oh oh oh oh oh
And when you come
To the end of the road
And have no place to go
Raise your voice and say
All is well
All is well
All is well
All is well
When you have your back
Against the wall
And have no place to turn
Raise your hands and say

Everything will be alright
Everything will be okay
Everything will be alright alright
Don't worry don't worry now
Everything will be okay
Don't worry be happy



Credits
Writer(s): Shittu Olusola
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link