Good Life

This one na the gbedu weh go ginger your body
Even as e enter you go still dance to da beat
Oh no
XPR
Another music
Another one
Pour me some liquor me I no fit shout
Hustle everyday me I no fit tire
Hunger hook man for neck,but I no fit kpai
And I no fit kpai
And for my broda dem
Dance to the song make I feel your vibe
Make u no too cry,e go reach your time
Just dey Hustle and believe Jah

Everyday we dey pe pe
Pe pe ri pe pe ri pe (we dey pray)
We dey pray father make money dey(money dey)
As for love I fit pause and replay(and replay)
And for cash I fit fight everyday (larote)
We dey pe pe ri pe pe ri pe(we dey pray)
We dey pray father make money dey(money dey)
As for love I fit pause and replay(and replay)
And we go gather say
We just dey feel like wan kind big man oh oh oh

So we say cheers to the good life
I wish u joy and a new smile
(We no want wahala)
Just good vibes
Anything wey wan stop this our new shine
(Holy ghost fire)
So we say cheers to the good life
I wish u joy and a new smile
(We no want wahala)
Just good vibes
Anything wey wan stop this our new shine
(Holy ghost fire)

Me I no send anybody
Cos I know for my side I sorji
Say me no bother nobody
And I wish u what you wish me
I say Me I no send anybody
Cos I know for my side I sorji
Say me no bother nobody
Somebody wan say

Every day we dey pe pe,
Pe pe ri pe pe ri pe (we dey pray)
We dey pray father make money dey(money dey)
As for love I fit pause and replay(and replay)
And for cash I fit fight everyday (larote)
We dey pe pe ri pe pe ri pe(we dey pray)
We dey pray father make money dey(money dey)
As for love I fit pause and replay(and replay)
And we go gather say
We just dey feel like wan kind big man oh oh oh.

So we say cheers to the good life
I wish u joy and a new smile
(We no want wahala)
Just good vibes
Anything wey wan stop this our new shine
(Holy ghost fire)
So we say cheers to the good life
I wish u joy and a new smile
(We no want wahala)
Just good vibes
Anything wey wan stop this our new shine
(Holy ghost fire)



Credits
Writer(s): Martins Nwaigwe
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link