Big Problem

PULO PULO
Yeah
Call me Yo yo yo
Big problem fit kill somebody
And if you know
You gat to make more money
You know what!
That's what my dad told me
So I gat to focus
I know say demma Hating
Because dem see me looking, fine & shine
everyday demma beefing
On a low many problem man have been
facing
Too many sleepless night all day big bag
i'mma chasing
Big bag imma Chasing yeh
Owo yen por lapo gon
Kini won soh
Ki nor fe soh
Jor mio gbo nkan kan
Yagah!
I know you want do things
i dey do my paddy! Je
On a low i dey make my money
yeah
Big problem fit kill somebody
Just want flex i no bill anybody
You want
do things
i dey do my paddy! Je
On a low i dey make my money
Yeah!
Big problem fit kill somebody
Just want flex i no bill anybody yeah!
Bill ain't body yeh
No fit to kill ain't body yeah
You know you know
Big problem fit kill somebody
Ohun toju ba ri enu adake
Shey bi towo bade enu agba fe
Ni adugbo wa awashani omo tan fe
Before you go check am
Mati so kan tofe
Ema loma soro wa laida
Gbogbo ohun tewi ori yin Oda
M'ohun hustle everyday enipe Oda
No dey spoil me for my helper seh
Ani koda Ahhh
Mo shey iba fun ori
Mo diro m' ori
Ki owo wamiri o
Moti shey iri b'omi
No love for the street
I dey grind on a low
K'iya maje mi
Kin ma toro wazo
Mo shey iba fun ori
Mo diro m'ori
Ki owo wamiri o
Moti shey iri b'omi
No love for the street
I dey grind on a low
K'iya maje mi
Kin ma toro wazo
I know say demma Hating
Because dem see me looking, fine & shine
everyday demma beefing
On a low many problem man have been facing
Too many sleepless night all day big bag
i'mma chasing
Big bag imma Chasing yeh
Owo yen por lapo gon
Kini won soh
Ki nor fe soh
Jor mio gbo nkan kan
Yeh
Owo yen por lapo gon
Kini won soh
Ki nor fe soh
Jor mio gbo nkan kan
Mio gbo rarara



Credits
Writer(s): Habeeb Adeshina
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link