Durotimi
Hun huun
Mg_boboresiyeh
AdeGold noni oo
Bank B lo gbemi wole
Living and hustle for 365 days no be day job
Mama keep on praying for the boy
The boy must rise
The boy must shine
Nobody to help everybody with their own cross
Oluwa stay with me
Edumare bless my way
I don't wanna fall for life
Make en be for me
Make my blessing flow like a sea water
Omo oba nimi I face all my fears
I can't not be scared
I just wonna make some money
Make some muller
Shutdown the place
Make dem no the boy
You go blow I go rise we go gather dey okay
Everything go dey alright
Let them say what they like
Who go make am
No dey write am for head aje
Oluwa durotimi
Baba dakun soromi dayo
Edumare pick my call
Oluwa run am for us oo
Oluwa durotimi
Baba dakun soromi dayo
Edumare pick my call
Oluwa run am for us ooh
Chineke pasaram oo
Baba meh nkem oo
Oluwa gbuonu call m oo
Baba run am for us oo
Bently me i wan buy
Private jet i wan fly
I wan wear Versace Gucci Prada
As a bigman i go still dey wear agbada
Maka ije ego esika
Guys n'atu olu
Guys n'ga malay
To get this money dey stress us
Oluwa dress us oo
Make we fresh up oo
Nepa no bring light
Food no dey
Pikin dey cry
Landlord dey find rent, chai
Oluwa durotimi
Baba dakun soromi dayo
Edumare pick up my call
Oluwa run am for us oo
Oluwa durotimi
Baba dakun soromi dayo
Edumare pick up my call Oluwa run am for us ooh
Yeah Bank B Durotimi
AdeGold
Baba dakun soromi Dayo
Mg_boboresiyeh
AdeGold noni oo
Bank B lo gbemi wole
Living and hustle for 365 days no be day job
Mama keep on praying for the boy
The boy must rise
The boy must shine
Nobody to help everybody with their own cross
Oluwa stay with me
Edumare bless my way
I don't wanna fall for life
Make en be for me
Make my blessing flow like a sea water
Omo oba nimi I face all my fears
I can't not be scared
I just wonna make some money
Make some muller
Shutdown the place
Make dem no the boy
You go blow I go rise we go gather dey okay
Everything go dey alright
Let them say what they like
Who go make am
No dey write am for head aje
Oluwa durotimi
Baba dakun soromi dayo
Edumare pick my call
Oluwa run am for us oo
Oluwa durotimi
Baba dakun soromi dayo
Edumare pick my call
Oluwa run am for us ooh
Chineke pasaram oo
Baba meh nkem oo
Oluwa gbuonu call m oo
Baba run am for us oo
Bently me i wan buy
Private jet i wan fly
I wan wear Versace Gucci Prada
As a bigman i go still dey wear agbada
Maka ije ego esika
Guys n'atu olu
Guys n'ga malay
To get this money dey stress us
Oluwa dress us oo
Make we fresh up oo
Nepa no bring light
Food no dey
Pikin dey cry
Landlord dey find rent, chai
Oluwa durotimi
Baba dakun soromi dayo
Edumare pick up my call
Oluwa run am for us oo
Oluwa durotimi
Baba dakun soromi dayo
Edumare pick up my call Oluwa run am for us ooh
Yeah Bank B Durotimi
AdeGold
Baba dakun soromi Dayo
Credits
Writer(s): Chisom Nwokorie
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.