Patience

So many fishes in the sea, huh
Many stars, sky is big enough to fit all
I keep it focused, I'm a sniper on a mission
Aim, aim, aim, I dey kill dem

Make I giddem the joy wey dey kill envy
I give you one hundred, you dey give 30
Carry my matter, but e too heavy
Nor fit block the vision, I dey see clearly

Giddem the joy wey dey kill envy
I give you one hundred, you dey give 30
Carry my matter, but e too heavy
Nor fit block the vision, I dey see clearly

Me nor dey people please, that shit is hard to fix
Na people you know qualify to be your enemies
I nor be customer, I nor dey negotiate
No go dey patronize me with your bullshit

'Cause I nor get patience
I nor get patience
You took my patience
I nor get patience anymore

I give you one hundred, you dey give thirty
Carry my matter, but e too heavy
Nor fit block the vision, I dey see clearly

Me nor dey people please, that shit is hard to fix
Na people you know qualify to be your enemies
I nor be customer, I nor dey negotiate
No go dey patronize me with your bullshit

Patience
I nor get patience
You took my patience
I nor get patience anymore

Patience
I nor get patience
You took my patience
I nor get patience anymore

Credits
Writer(s): Akinwunmi Tesleem Jabar
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link