Bobo Mi
Yeba
If you no get no dey bobo mi
If you no get no dey bobo mi
But if you get na the koko ni, bobo
Fine face slim waist
If you no get ya I no send you, no
If you no get ya I no send you, no no
If you no get ya I no send you
Ah I no dey bobo myself o, lai lai
I know my type
My type soft like jello
The type wey dey make guys turn and break neck o, chai
So big I no fit catch my breath oh woh, woh woh woh
Me I no come for the chemistry, no
I came for the biology
I cane without apology, chai
Big things I no dey manage economy
When I hold her waist I see the jealousy
Type to make friends turn enemy
Just to look am sef dey give me energy
She no fine but there's nothing you are telling me oh
Bounce, bounce, bounce, bounce,bounce
If you no get no dey bobo mi
Bounce, bounce, bounce, bounce, bounce
I say if you no get no dey bobo mi
Bounce, bounce it for the dollar and pounds
Bounce, for all the money in my account
Bounce, make I spray you dollar and pounds
Bounce, make all the lepa give my baby chance
Bounce, bounce, bounce, bounce,bounce
If you no get no dey bobo mi
Bounce, bounce, bounce, bounce, bounce
I say if you no get no dey bobo mi
Bounce it for the dollar and pounds
Bounce, for all the money in my account
Bounce, make I spray you dollar and pounds
Bounce, make all the lepa give my baby chance, bounce
She make my solider salute like Sergeant, salute
She no fine but her booty go win pageant
I swear I no dey wash, no detergent
If your back na problem you are a target whoa
I no dey play with all these skinny bishes
Eja nla mi o sere pelu small fishes
Three course meal mi o fe left over pieces
Last last bbw go be my MRS
E dey move fala folo
No be my fault when she walk I go follow,ehn ehn
E dey move jara joro
No be my fault when she twerk I dey kolo,ehn ehn
When I hold her waist I see the jealousy, jealousy
Type to make friends turn enemy, enemy
Just to look am sef dey give me energy
Fine geh no ya
No dey bother me joor

Credits
Writer(s): Noel Olabanji, Damilola Awoyemi
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.