Your Love

Hmmmmmmmmmmmm
Badman kofi

Omalicha wetin dey sup
I know you know what's up
I no go mind if we talk oh
I no gp lie your body hot oh
You be like soup for pot oh
Your body dey kolo me well oh
Girl I need to work
So money go come
We go lavidoll oooo
I know you're the shy type
I'll give you some time
You go tell me wetin dey for your mind

Other girls dem no reach you
Ye
If dem come I'll still choose you
Ye ye
Baby girl I'll still choose you
Other girls dem no reach you
No no no
Girl I go dey with you
Dey dey dey

Girl e be your love
Girl e be your love
Girl e be your love
Girl e be your love
Girl e be your love
Girl e be your love
Girl e be your love
Girl e be your love

Girl e be your love
Girl e be your love ehh ehh
Soliz...
Girl you know you drive me wild
With the way you smile
Girl I fit to fight for your matter
Ye I fit to fight fir your matter
Anytime wey you need me
All you need do is call my phone yeah
And I'll be there
Girl I no go waste time lie lie
Ye, baby I don't care what people say
I don't care what people say
Girl I go dey for you
Carry me your love
Givie me your love
Givie me your touch
Make I dey for you like Adeleke

Other girls dem no reach you
Ye
If dem come I'll still choose you
Ye ye
Baby girl I'll still choose you
Other girls dem no reach you
No no no
Girl I go dey with you
Dey dey dey

Girl e be your love
Girl e be your love
Girl e be your love
Girl e be your love
Girl e be your love
Girl e be your love
Girl e be your love
Girl e be your love

Dance to the beat make I turn up turn up
Make i turn up yeah
E be you I dey want I dey love up love up
I go love up girl

Other girls dem no reach you
Ye
If dem come I'll still choose you
Ye ye
Baby girl I'll still choose you
Other girls dem no reach you
No no no
Girl I go dey with you
Dey dey dey

Girl e be your love
Girl e be your love
Girl e be your love
Girl e be your love



Credits
Writer(s): Achu Godwin
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link