Away

I just wanna fly fly fly fly fly fly fly fly
Don't just wanna fly away
I've been living all alone
Growing on my own
The only thing I have is the people in my zone
Anywhere I go, dem know say me I bold
Na music Dey my body and na Rap be my soul
I'm young and I'm getting it
Me I no be you why you dey threaten me
So many obstacles I'm not letting it
The aim is the top are you getting me eh ee
Just wanna be happy, live my life like a magic
No fake love, I'll be happy
They wanna see me fall Buh them smiling
E go be like magic, when story go change I go faaji
I go go LA and Cincinnati
Enemies and friends we go party
I just wanna fly fly fly fly fly fly fly high fly high
Many times I try try try try try
Try try try
I know say God go still make a way
I had a dream last night
Wipe mo pada blow
Pe mon perform Lori stage
Everybody den jo
I wish that was real olorun oma Dope
Gbogbo wahala atidamumi pata loma go
Life issa beautiful thing
Hustle mi ni iyawo mi, mode gbarukuti
I even dey hustle for night like say I be thief
E go set one day because I believe
I go make am maybe not now but soon
So many opportunities wey I don pursue
People treat me like animal wey dem put for zoo
Them Dey feed me but dem no want make I fight for food ah
Glory be to God I'm still up pushing
Life's hard at the same time confusing
Ejeki ball mi wole emajeko ba cuisine
Mercy and grace everyday that's what I'm wishing
I just wanna fly fly fly fly fly fly fly high fly high
Many times I try try try try try
Try try try
I know say God go still make a way
Dye Gold on this one



Credits
Writer(s): Ajide Tolani Emmanuel
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link