My Mind

Baby girl be my EVE
Make I be your Adam
I just wan play my DVD
Show you my pattern

She dey my mind oh
She dey my mind oh
Everywhere wey I go
You dey my mind oh
I dey for church oh
You dey my mind oh
I dey for market oh
You dey my mind oh
I dey for studio
You dey my mind oh
Everywhere wey I go
You dey my mind oh
Uh uh uh
You dey my mind oh
Uh uh uh...

Make I buy diamond ring for you
Badman I go sing for you
Tell me wetin I go do for you
Just to see that smile for your face uh
Uh uh uh my mind dey
The way you give it to me quench my taste oh
Uh uh uh my mind dey
She ah do it she no get time to waste oh
No No
Ohemma cocacola shape e dey burst my mind oh
E dey make I feel like say I don dey psycho
Anything you want I go organise oh
Uh uh uh...

Baby girl be my EVE
Make I be your Adam
I just wan play my DVD
Show you my pattern

She dey my mind oh
She dey my mind oh
Everywhere wey I go
You dey my mind oh
I dey for church oh
You dey my mind oh
I dey for market oh
You dey my mind oh
I dey for studio
You dey my mind oh
Everywhere wey I go
You dey my mind oh
Uh uh uh
You dey my mind oh
Uh uh uh...

Girl you high me pass cannabis oh
You dey make me dance disco
Girl you make my P stand at ease oh
You light light my disco
Eh my sweety Diana sweety banana
Come be my lady oh
Badman don hammer hustle I hammer
Make we rock steady oh

Baby girl be my EVE
Make I be your Adam
I just wan play my DVD
Show you my pattern

She dey my mind oh
She dey my mind oh
Everywhere wey I go
You dey my mind oh
I dey for church oh
You dey my mind oh
I dey for market oh
You dey my mind oh
I dey for studio
You dey my mind oh
Everywhere wey I go
You dey my mind oh
Uh uh uh
You dey my mind oh
Uh uh uh...



Credits
Writer(s): Ikpefua Endurance
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link