Pepper Dem
Wooo
Elkway
Godway
We go pepper dem
E go hover dem
We go pepper dem
E go hover dem
We go pepper dem
E go hover dem
We go pepper dem
E go hover dem
We go pepper dem
E go hover dem
See the transformation me I feel like Ben10
Now I know I'm God sent
Swerving in a black Benz
And even for attention I no even pay dem
My circle gotten smaller
Ever since I lost my mother
Just because I shake your hand Doesn't mean that you my brother
Gwarinpa boys hella grizzly
You don't wanna be a victim
All my brothers riding with me
Turn a hotel to a chimney
Ou ou Omo the bitch dey deceive me
Reporting life from abj where niggas never sleep
Sapa dey the streets but my niggas still Dey chill
Fuck olopa dem be thief's, we fresh but we no steal
We go pepper dem
E go hover dem
We go pepper dem
E go hover dem
We go pepper dem
E go hover dem
We go pepper dem
E go hover dem
Elkway don show so the party most start
No be today wey we cast
They talk say na juju they talk say na jaz
If E dey easy then rap
I no be bread but this gbedu na jam
All of my hater are sad
I no Dey feel you bro your shit is too wack
Your favorite rapper Dey cap
Wait
Fresh out the stew like chicken
I no get time for gisting
Something smells fishy like sushi
Make this rappers wonder like Steve
John ceina they can't see me
Clearing doubts, nigga you'll see
Wish that my mama could see me
Oga slow down
This ain't shisha this is weed
If you doubting you gon see
Me Nd fuse gon bring the heat
Back to back like Gucci G's
Moshe pulled up in a jeep
Different levels with the team
Cost like 30 for dem jeans
Helpless
We go pepper dem
E go hover dem
We go pepper dem
E go hover dem
We go pepper dem
E go hover dem
We go pepper dem
E go hover dem
Elkway
Godway
We go pepper dem
E go hover dem
We go pepper dem
E go hover dem
We go pepper dem
E go hover dem
We go pepper dem
E go hover dem
We go pepper dem
E go hover dem
See the transformation me I feel like Ben10
Now I know I'm God sent
Swerving in a black Benz
And even for attention I no even pay dem
My circle gotten smaller
Ever since I lost my mother
Just because I shake your hand Doesn't mean that you my brother
Gwarinpa boys hella grizzly
You don't wanna be a victim
All my brothers riding with me
Turn a hotel to a chimney
Ou ou Omo the bitch dey deceive me
Reporting life from abj where niggas never sleep
Sapa dey the streets but my niggas still Dey chill
Fuck olopa dem be thief's, we fresh but we no steal
We go pepper dem
E go hover dem
We go pepper dem
E go hover dem
We go pepper dem
E go hover dem
We go pepper dem
E go hover dem
Elkway don show so the party most start
No be today wey we cast
They talk say na juju they talk say na jaz
If E dey easy then rap
I no be bread but this gbedu na jam
All of my hater are sad
I no Dey feel you bro your shit is too wack
Your favorite rapper Dey cap
Wait
Fresh out the stew like chicken
I no get time for gisting
Something smells fishy like sushi
Make this rappers wonder like Steve
John ceina they can't see me
Clearing doubts, nigga you'll see
Wish that my mama could see me
Oga slow down
This ain't shisha this is weed
If you doubting you gon see
Me Nd fuse gon bring the heat
Back to back like Gucci G's
Moshe pulled up in a jeep
Different levels with the team
Cost like 30 for dem jeans
Helpless
We go pepper dem
E go hover dem
We go pepper dem
E go hover dem
We go pepper dem
E go hover dem
We go pepper dem
E go hover dem
Credits
Writer(s): Aiyemenre Emmanuel
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.