Sure 4 Me (feat. Ink Edwards)

Uh yeah
Uh no yeah

For the place wey i dey
I dey hustle, I dey find my way
All the moves I dey make
And the time wey e take,man i say na by grace o
If i show you the feeling
If i tell you the meaning from jonzing to chilling
How we kept on believing
And my man them dey ask me say wetin I reaso

Say e sure for me
Say e sure for me as i talk am e be
Say e sure for me
Say e sure for me i dey tell you my g

Yeah

Oluwa lift me up I swear I no wan fall again
The Dry season's staying longer
We pray for the rain
See i can't loose again, I can't afford to miss the aim
The stitches don't hurt no more cause we all used to the pain
Bless me, let your Grace seek me
And find me
Let my struggle and my pain define me
You dig me
Bro there's nothing as a street love
It's all man for himself
You thank God if you see food chop
And if you no see you go lock up
Pray for a better tomorrow
And hit the bakery for the cake up
I can't tell enough of this (Nah!)
The broke ays wasn't fun
I'll knock your jaws off if you make a joke of this!
I see the tears in my Mama's eyes
I felt the pain in her soul when she can't afford
her kids desires
And when the people only Criticized
But e sure for me guy I'ma be that big shoe
No oversize

For the place wey I dey
I dey hustle, I dey find my way
All the moves I dey make
And the time wey e take,man I say na by grace o
If I show you the feeling\
If I tell you the meaning from jonzing to chilling
How we kept on believing
And my man them dey ask me say wetin I reason
Say e sure for me
Say e sure for me as I talk am e be
Say e sure for me
Say e sure for me i dey tell you my g

Yeah
I stand my ground you can't shake what I believe In (Nah!)
After all I've been through it's a blessing that I'm living (tell em)
Testimonies I'm giving
It's pure fact I'm not kidding
Life hard, Street na jungle
Boy eat or get eaten
If no be God tell me where I for dey today
BMG boss, the Family came through and paved the way
Now the pains of yesterday don turn Juice and wine today
The pure water turn Henny
Boy it's blessings all the way

Some dey talk them no go
Some dey yarn them no see (yeah)
Oluwa dey for me
e go happen kosi story (No)
If them like them follow
Weda na leg or motor
Express abi go-slow
I don talk am so e gats show now

Hosanna
Hosanna
Hosanna
Hosanna
Hosanna
Hosanna
Hosanna
Hosanna

For the place wey I dey
I dey hustle, I dey find my way
All the moves I dey make
And the time wey e take,man i say na by grace o
If I show you the feeling
If I tell you the meaning from jonzing to chilling
How we kept on believing
And my man them dey ask me say wetin I reason

Say e sure for me
Say e sure for me as I talk am e be
Say e sure for me
Say e sure for me I dey tell you my g

(Bless me let your grace seek me, and find me
Let my struggle and my pain define me, you dig me?)



Credits
Writer(s): Brian Edwards
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link