Bando

Taratata ahaaha
Mu
Mutant music

Back in the bando uh
Bando
Bando uh
When i was in the ghetto uh
Ghetto
Bando uh
Back in bando uh
Bando
Bando uh
I get babe wey dey bend low uh
Bend low
So bend low uh

I pray to my God ohoh
Make he make a way for me
And i said to my friend
Never look another man toes
Every morning
I pray to God make he fund me
For blessings
Make he bless mummy and daddy
I learn my lessons
I see blessing every morning
I shine me eyes oh
Back in the bando ohoh

Bando uh
Bando
Dem to like ówu
For bando
When my dreams come true
For bando
Then i go fit to settle
For bando
I realize eh
I don Dey ball
Merchandise
All come dey on
See me see rattle
Dem go won dey shunt
The boy came i see i spit fire
Only truth can really set you free
Set you free
Bad man my lynn put me on trips
On trips
Say my viccii dey put me on trips
On trips
She dey put me on trips on trips

Back in the bando uh
Bando
Bando uh
When i was in the ghetto uh
Ghetto
Bando uh
Back in bando uh
Bando
Bando uh
I get babe wey dey bend low uh
Bend low
So bend low uh



Credits
Writer(s): Adekunle Samuel
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link