Joker
Ehn ehn
Ehn ehn
JaySmart Blaizes
Spiritual
Me and my music
Some dey laff me
Some dey mock me
Some of them dey call me joker joker joker joker
Me bringing a new thing
Baba God help me
Baba God bless me
Baba God Nnonioo
Let your blessings follow me
All your mercies all on me o
To all the people wey love me o
Make una start to pray for me
To all the people wey them downgrade me
Many people jealous me
Ehn ehn put all ur shell on me
O na na na
They call me a joker
When i never hammer
Right now me dey para
Cos me after the dollar
Some boys them try to steal my song
Why some try to claim kingkong
Oluwa prove them wrong iyoo iyoo iyoo iyooyeh
Right now me dey dengeh dey pose
Some bad people them dey pock nose
Say my music dey give them over dose
I be the actor na them be the boss
Kain dey omo dem go hear am today
Before alanta we don dance galala
Before we start to quete kain dey
Ohun gbalarami now
Ohun gbalarami now
Ohun gbalarami
Otin gbalarami now
Back then Erema wey no wine well
We dey dapada
Cos nothing dey happen
Cos nothing dey pa
So ehn ehn ehn ehn
Wen the boy they work many they play
Na my music dey make them they quete
Na my music dey make them happy
Everyday by day
Make u go go down
Go go down
When the boy don bad
The boy don go
The boy don over them
Over them eh eh
They call me a joker
When i never hammer
Right now me dey para
Cos me after the dollar
Some boys them try to steal my song
Why some try to claim kingkong
Oluwa prove them wrong iyoo iyoo iyoo iyooyeh
Baba God don sign am say we go make am
Baba God don sign am say we go rule am o
Food e dey or water no dey
Awan temi wan shin lanko
Ghetto life na geh kin geh
Geh kin geh
Ore ma ge jumilo
I hear am for radio o
I read am for pepar
Them wan scatter ajegunle
As them do maroko
Them try to divide us
Them try to overthrown us
E con red o
E don red o mama o
Fire get red
Fire get red
Fire get redi o
Na foward ever
Forward ever
We go go o
No peace for the wicked
No hope for the wicked
Ogede toba pon ni co funmije
Ibata to be daan ni co funmi wo oo
Oya where the ghana must go swoor
Buy me new razor blade swoor
Oya Make i lasker the bag swoor
Everybody collect the money o
Oh oh oh oh yeh yeh yeh
Brrreeeee
JaySmart blaize u know
Adidas base
Incredible blaizer
Iyo o ooo
Mame mi o
Is JaySmart pon this one again o
Obagudugudu behnoni
Benjossy pon the beat o
Ehn ehn
JaySmart Blaizes
Spiritual
Me and my music
Some dey laff me
Some dey mock me
Some of them dey call me joker joker joker joker
Me bringing a new thing
Baba God help me
Baba God bless me
Baba God Nnonioo
Let your blessings follow me
All your mercies all on me o
To all the people wey love me o
Make una start to pray for me
To all the people wey them downgrade me
Many people jealous me
Ehn ehn put all ur shell on me
O na na na
They call me a joker
When i never hammer
Right now me dey para
Cos me after the dollar
Some boys them try to steal my song
Why some try to claim kingkong
Oluwa prove them wrong iyoo iyoo iyoo iyooyeh
Right now me dey dengeh dey pose
Some bad people them dey pock nose
Say my music dey give them over dose
I be the actor na them be the boss
Kain dey omo dem go hear am today
Before alanta we don dance galala
Before we start to quete kain dey
Ohun gbalarami now
Ohun gbalarami now
Ohun gbalarami
Otin gbalarami now
Back then Erema wey no wine well
We dey dapada
Cos nothing dey happen
Cos nothing dey pa
So ehn ehn ehn ehn
Wen the boy they work many they play
Na my music dey make them they quete
Na my music dey make them happy
Everyday by day
Make u go go down
Go go down
When the boy don bad
The boy don go
The boy don over them
Over them eh eh
They call me a joker
When i never hammer
Right now me dey para
Cos me after the dollar
Some boys them try to steal my song
Why some try to claim kingkong
Oluwa prove them wrong iyoo iyoo iyoo iyooyeh
Baba God don sign am say we go make am
Baba God don sign am say we go rule am o
Food e dey or water no dey
Awan temi wan shin lanko
Ghetto life na geh kin geh
Geh kin geh
Ore ma ge jumilo
I hear am for radio o
I read am for pepar
Them wan scatter ajegunle
As them do maroko
Them try to divide us
Them try to overthrown us
E con red o
E don red o mama o
Fire get red
Fire get red
Fire get redi o
Na foward ever
Forward ever
We go go o
No peace for the wicked
No hope for the wicked
Ogede toba pon ni co funmije
Ibata to be daan ni co funmi wo oo
Oya where the ghana must go swoor
Buy me new razor blade swoor
Oya Make i lasker the bag swoor
Everybody collect the money o
Oh oh oh oh yeh yeh yeh
Brrreeeee
JaySmart blaize u know
Adidas base
Incredible blaizer
Iyo o ooo
Mame mi o
Is JaySmart pon this one again o
Obagudugudu behnoni
Benjossy pon the beat o
Credits
Writer(s): Jacob Emeh
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.