Regime

BRIBEM
HuAAAN
Comport
Consult
Everything on God ooo

E better make I die rich than live poor
Wake rich than sleep poor
Money be like liquor
E Dey high me oooo

And I prefer your Cashapp than whatsapp
Stack funds and big bags
You no get business no Dey text me oo

Cos Grandpa kobowonle
Daddy no get kode Bolanle
3 regimes no fit poor like that
I gats to become their Kolawole

Sweating for funds like kilode
Bullion vans in a convoy way
3 regimes no fit poor like this
I gats to become their Kolawole

Lashe ntry lati comport
Consult
Everything on god ooo
Adewa on guard ooo

Something must kill a man
Them say something must a kill a man
Kanipe something must a kill a man
Then owo gangan loma pa emi naa

Oga malogbeniwa
Omo oro ton pawo lomoba
Kanipe something must kill a man
Then owo gangan Loma pa emina

Talana talaranta
Taloni she middleman da
Tani loader tani picker
Gbege don Dey burst niyen
Kassala don burst

Talana talaranta
Talogbowo talo japa
Sojo wo lowa mu ripper
Gbege don burst niyen
Kassala don

Grandpa no get kobowo nle
Daddy no get kode Bolanle
3 regimes no fit poor like this
I gats become their Kolawole

Sweating for funds like kilode
Bullion Vans in a convoy way
3 regimes no fit poor like this
I gats become their Kolawole

Lashen try Lati comport
Adema Consult
Everything on God oooo
Adewa on Guard ooo

Kassala Don (Talana Talaranta)
(Sojo wo lowa mu Ripper)
(Emini emini Dammy Thunda oo)
BRIBEM



Credits
Writer(s): Oguntoye Bidemi Damilola
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link