Key

Feel the rhythm yeah
Mama told me boy
No matter where you go
In everything you do
No forget to put God first
She said my pikin o
No matter where you go
In everything you do
No forget to bow your head in prayer
Cause life is more than what you see
(Life is more than what see you see)
Life is deeper than you think
(Life is deeper than you think)
This life is so, so spiritual
(Life is so, so spiritual)
See life no be playground
So make you bind and cast
She said

Prayer is the key
Prayer is the key
Prayer is the key
Mama tell me sey
Prayer is the master key
Prayer is the key

In your journey to a better life
You got to be strong to survive
Cause plenty matter go show
Love ones go, go
At all cost always do your best to do good o
Call on God the Alpha and Omega
(The Alpha and Omega)
Oluwa no dey fail
He will surely answer
(He will surely answer my brother)
Fight till the end
Fight till you conquer
(I know you'll fight till you conquer)
No retreat make you no surrender
(make you no surrender)
No forget to remember sey

Prayer is the key
Prayer is the key
Prayer is the key
Prayer is the master key
Prayer is the key

Akam edi ukpohode uworoufin oh
Akam, Akam edi ukpohode uworoufin oh
Akam, Akam edi ukpohode uworoufin oh
Mama tell me say
Akam edi ukpohode uworoufin oh
Akam



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link