Times & Seasons

We get times we get seasons we all know
Plenty years God don add to us
Use am do wetin good no be play
Anything you sew na wetin you go wear

No be sey you no fit climb the mountains
God wey do am for you know wetin e do
No be sey your body na wood oh
God wey create am for you know wetin e do

No play with your life my brother
Use am do wetin good my brother
You get hand you get leg my sister
Use am do wetin good my sister

No play with your life
No No No
No play with your life my brother
No play with your life my sister
Use am do wetin good
No be play I dey

No be play I dey play my brother
No be play I dey play my sister
Use your life well my brother
Use your life well my sister
Use your life...



Credits
Writer(s): Aniekeme Etim
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link