Out My Mind

See everyday i dey wonder why
Only you wey dey for my mind
And every night i dey feel alright
Cos your love e dey on rewind
And every time i dey wonder why
Your body e dey burst my mind
The other guys wanna come close-by
They fit look but dem no fit try

Ouu i got the picture babe
So tell me what you wish for babe
You know what I've been through girl
I got what you need o
Ouu i got the picture babe
Don't wait out i miss you babe
You know what I've been through girl
I got what you need o

Ouu tell me why
I can't get you out my mind
Even when i try to leave
All of the things that make me
(That make me think of you)
Ouu tell me why
I can't get you out my mind
Even when i try to leave
All of the things that make me

Yeah she got the electric vibe
Oh my God i dey feel alright
Touch my body and my head one time
What i feel girl I don't deny
She a star i no dey surprised
But my head no fit understand
Why i no fit dey one side
Anytime when she leave my yard

See everyday i dey wonder why
Only you wey dey for my mind
And every night i dey feel alright
Cos your love e dey on rewind
And every time i dey wonder why
Your body e dey burst my mind
The other guys wanna come close-by
They fit look but dem no fit try

Ouu tell me why
I can't get you out my mind
Even when i try to leave
All of the things that make me
(That make me think of you)
Ouu tell me why
I can't get you out my mind
Even when i try to leave
All of the things that make me



Credits
Writer(s): Victory Ken-adele
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link