Nopty

I No Wan Competition
Say they call me Emmy blaise
Ja ah ah go Hun
Hun Hun Hun Hun Hun
Ye ye
Nigga

I go need all your favour
And your blessings
And the the Grace as e Come
Make e plenty
I no need anything wey go stress me
Cos man don try underrate me
Sometimes, Sometimes, Sometimes
E hard to put food for my mouth
Ha ya, Oh na na ye ye

Matter Don cast
Yawa don Start
But enemies scares
Dem no wan know how
I dey take survive, (I dey take survive)
Matter goes down
Yawa don scares
But enemies cast
Dem wan no how I dey take,
Survive, (I dey take survive)
Oh no na

No Opposition Party for This Year
Me I no need any Stress
I no wan Competition
No Opposition Party for This Year
Me I no need any Stress
Hun na na na ah No Stress ya
No Opposition Party for This Year
Me I no need any Stress
I no wan Competition
No Opposition Party for This Year
Me I no need any Stress
(Ye ye ye ye e eh ye ye)

One Shoe pulled out
Nah time to relax
As I'm so stressed nah my time to Workout
I'm freaking tired
Shey You get my Broda
I go need no stress my nigga
Nah time to jigger the money I save
For this year nigga
Nah time to ballout, Nah time to cashout
Nah time to spend this year my nigga

Matter Don cast
Yawa don Start
But enemies scares
Dem no wan know how
I dey take survive, (I dey take survive)
Matter goes down
Yawa don scares
But enemies cast
Dem wan no how I dey take
Survive, (I dey take survive)
Oh no na

No Opposition Party for This Year
Me I no need any Stress
I no wan Competition
No Opposition Party for This Year
Me I no need any Stress
Hun na na na ah No Stress ya
No Opposition Party for This Year
Me I no need any Stress
I no wan Competition
No Opposition Party for This Year
Me I no need any Stress
I no wan Competition



Credits
Writer(s): Emmy Blaise Chukwunwike
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link