Major Plug feat. Danny Ghost, GODSON TKL, Susad & Pochovibes -
Mozz (feat. Danny Ghost, GODSON TKL, Susad & Pochovibes) - Single
Mozz (feat. Danny Ghost, GODSON TKL, Susad & Pochovibes)
He told me this shit is dope tho, then I take a hit, Oh lord
See me going down with no force, what is this that you give me tho
Oh lord don't lemme go, on my grind, wanna get the dough
Star boy, I dey rave yo, long life I'm craving oh
Niggas come around with fake smile, let them get a dope picture
They try to dim my light, I stay shining bright all day
Till the day I lose my life, how can you hate me
Just tryna be great, how can you hate me
Mun soya su kamar masa, mun bar su da chin gurasa
Mu na rapping da wasa, sun gwada ya kasa
Mi casa, Su casa, Allah ne master
All d boys wey dey kaku, when dey see me, dem dey caput
Why you dey Mozz? (Shey your head strong, why you dey mozz bros)
Why you dey Mozz? (Men dey puff, pass, you you dey puff, puff)
Your head no strong (Hold yourself bros, no come dey convulse)
Shey you be boss (Shey you be boss)
You pop the drugs (You pop the drugs)
So why you dey Mozz? (Shey your head strong, why you dey mozz bros)

Shey you be bros (Hold yourself bros, no come dey convulse)
You ask for drugs (You ask for drugs)
You come dey mozz (You come no pop)
So why you dey mozz
Shey you be boss, you dey pop things, came through saying that you smoke things
We fall out jay, we fall out riz, you tell us say you dey roll things
Hmm, small time you roll us eclairs, small time you roll us Tom Tom
Now we dey look you one kind (So why you dey mozz)
Okay roll up the jay, light up the jay, spark up the jay
Men don puff, we dey pass, you you dey puff, you dey puff, you dey puff
No puff, no puff, you no pass, small time, you start to dey mad
Eyes don close, you don dey jonze, man, you, why you dey mozz
(So why you dey mozz)
Okay, brain don hit reset still, settings don loss
Niggas on a jet, skilled, why you wan mozz
Why you wan puff drugs wey you never know before
You say you dey pop Colorado, but you be naija boy

When I pull up litty in your spot, got me a jay gotta roll it up
This nigga dey ask me for smoke, I gave him a toke and now he be throwing up
This strain you dey see no Igbo, this shit na kolo, it hit and you going low
I tell am make he take one puff, you wan show me say you be smokeyo
(So why you dey mozz)
You gotta be asking before you start smoking, no nigga don't ever be silly
You kiss it too much, its gon fuck up your joint
Got you crippin, fit look like you wheeling
They say that I'm illy, I roll it, I hit it, this shit got me high to the ceiling
That's when I dey feel it, I swear that I'm feigning
I can't get enough of these buds, e steady dey make me dey mozz

Credits
Writer(s): Daniel Nkamare
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.