Money

Basketmouth
If I, If I do
If I, If I do
If I, If I do
If I

If I do mistake get money
People go sabi who I be
If I do mistake get money
People go sabi who I be
For this zanga

Na money be the root of all evil
But una see money dey send person go school
Money be the most of all badness
But una see money wey turn OBO to baddest

Na money dey comot person for single
And when I get money
I go fit drop all my single
Walahi walahi it's not simple
So when I get money all of them go fit to mingle

Kirikata I no get power
Na calamity dey make person dey sour
I know say me I no get power
And when I get raba I go get all of the power

If I do mistake get money
People go sabi who I be
If I do mistake get money
People go sabi who I be
For this zanga

Sika yɛ mogya, that be why we hustle
Money slow to enter, money quick to go eh
Mese mese
Sɛ wo sowu somi a ponasi se sɛ sika ɛnkyɛ oh
Yabrɛ abrɛ abrɛ (Yabrɛ abrɛ abrɛ e, hwehwɛ)
So be careful what you do with your money when it comes
It could be good it could be bad o money o
Money money

If I do mistake get money
People go sabi who I be
If I do mistake get money
People go sabi who I be
For this zanga

If I do mistake get money (Doctor)
People go sabi who I be

I go dey spend, I go dey gaza oh
I go dey spend everyday I go dey gala o
I go dey spend, I go dey turn out
Until the money come until the money come



Credits
Writer(s): William Robinson Jr., Berry Gordy Jr
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link