My Shoes (feat. Pizzy Donny & Kudo Kriz)

Wish I was born in a mansion room
Wish I was born with a silver spoon
Cos this pressure won tire me
And I no fit tell nobody

Cos the person wey you won tell get hin own palaba
Carry your cross carry your wahala
No be story I go tell mama
Oh oh wooo

If you put your legs in my shoe
You fit die you fit kpenme
You fit die you fit kpenme ooo
Ahn ahnnnn

If you put your legs in my shoe
You fit die you fit kpenme
You fit die you fit kpenme ooo
Ahn ahnnnn

Normal hard work still go pay
Brother no relent
Time still go dey
Wey you go buy Benz

Nobody fit run your race
Na you know Wetin you face
Woni Aye Gba Jeje
but bills no dey wait

Nobody fit relate
People self dey in pain
Niqqa die young
On the race to feed their home

Going through pains
This life dey give and take
Hustle na big game
Do you ever pray to lose

Na why me stay woke
Dey press
Sapa is real
Yeh!!!!!!

Aimasiko lowun damu eda
Lashe sare kirakita
Walai ko easy larin Paul And Peter

If you put your legs in my shoe
You fit die you fit kpenme
You fit die you fit kpenme ooo

If you put your legs in my shoe
You fit die you fit kpenme
You fit die you fit kpenme ooo

Blowboi Kudo Yeh Yeh!!!

And if I tell you how e be for my side charle
Che you go tell me how e be for your side
The urgent 2k wey you need my brother
Wey I no fit give you e get as e be oo

I fit no get money oo make you Dey think say I get
Don't judge me with my post abeg
Cause if you do you go vex
And if you tire you go rest oh yeah

You no fit minus plus
So niggar no dey rush
Cause if you do pass yourself you go die
You go kpeme you go crash oo yeah

If you put your legs in my shoe
You fit die you fit kpenme
You fit die you fit kpenme ooo

If you put your legs in my shoe
You fit die you fit kpenme
You fit die you fit kpenme ooo



Credits
Writer(s): Kuye Amod Atanda
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link