FOCUS
Hello
You sey wetin
You sey na computer village you dey enter
Hah my guy
Focus
Focus
Focus focus focus
Focus
Focus
Focus focus focus
Focus all untop them men them
All the boys don dey wait for their emblem
Them dey open their eyes no fit chance them
Cos the way the street don dey rough ehn
It's the way of the boys
No be even by choice
If we stop to focus
E go fit to choke us
Focus
Focus
Focus focus focus
Boys them their eyes dey red
Boys them their boys them their eyes dey red
Boys them their eyes dey red
Boys them their boys them their eyes dey red (Olorun)
Make we no lose focus
No lose focus
Make we no lose focus
No lose focus
Make we no lose focus
No lose focus
Make we no make we no lose focus
Focus on the chest
My body want to want to test
Focus on the chest
My body want to want to test
Want to test for the one time
Make i check for the small time
Come direct for the wrong side
Find my way make i no die no die no die
Focus on the chest
My body want to want to test
Focus on the chest
My body want to want to test
Want to test for the one time
Make i check for the small time
Come direct for the wrong side
Find my way make i no die no die no die
Crush in my place is a hottie (Hottie)
Boys dem dey chase all the hotties
Nai make them dey spend on a monthly
Scamming come dey turn to a norm thing
Open your eyes view something
And the boys dem go fit to run things
Make we start to dey see the wrong things
make we start to dey make advances
Boys them their eyes dey red
Boys them their boys them their eyes dey red
Boys them their eyes dey red
Boys them their boys them their eyes dey red
Make we no lose focus
No lose focus
Make we no lose focus
No lose focus
Make we no lose focus
No lose focus
Make we no make we no lose focus
If you like enter garrison
Come dey form sey ur papa get palestine
Hmm
If you like no dey Open eye
Dem go run you street e go cast for broad daylight
My guy see
I dey tell you real things wey dey sup for the streets
No be small matter no be rice or beans
Na the heavy matter we dey settle since
And the things e dey talk sey na devil win
Na devil win
Na devil win
But na you sell itel sey na iphone things
What about the brother wey don also pay
Sey na him last money and sapa don dey lap
Sapa don dey lap
Now things don dey hard
Things don dey cast
Things don dey bad
Him go come dey thief just to try to dey survive
Na the way the focus cycle just dey go around
Boys them their eyes dey red
Boys them their boys them their eyes dey red
Boys them their eyes dey red
Boys them their boys them their eyes dey red
Make we no lose focus
No lose focus
Make we no lose focus
No lose focus
Make we no lose focus
No lose focus
Make we no make we no lose focus
Focus on the chest
My body want to want to test
Focus on the chest
My body want to want to test
Want to test for the one time
Make i check for the small time
Come direct for the wrong side
Find my way make i no die no die no die
You sey wetin
You sey na computer village you dey enter
Hah my guy
Focus
Focus
Focus focus focus
Focus
Focus
Focus focus focus
Focus all untop them men them
All the boys don dey wait for their emblem
Them dey open their eyes no fit chance them
Cos the way the street don dey rough ehn
It's the way of the boys
No be even by choice
If we stop to focus
E go fit to choke us
Focus
Focus
Focus focus focus
Boys them their eyes dey red
Boys them their boys them their eyes dey red
Boys them their eyes dey red
Boys them their boys them their eyes dey red (Olorun)
Make we no lose focus
No lose focus
Make we no lose focus
No lose focus
Make we no lose focus
No lose focus
Make we no make we no lose focus
Focus on the chest
My body want to want to test
Focus on the chest
My body want to want to test
Want to test for the one time
Make i check for the small time
Come direct for the wrong side
Find my way make i no die no die no die
Focus on the chest
My body want to want to test
Focus on the chest
My body want to want to test
Want to test for the one time
Make i check for the small time
Come direct for the wrong side
Find my way make i no die no die no die
Crush in my place is a hottie (Hottie)
Boys dem dey chase all the hotties
Nai make them dey spend on a monthly
Scamming come dey turn to a norm thing
Open your eyes view something
And the boys dem go fit to run things
Make we start to dey see the wrong things
make we start to dey make advances
Boys them their eyes dey red
Boys them their boys them their eyes dey red
Boys them their eyes dey red
Boys them their boys them their eyes dey red
Make we no lose focus
No lose focus
Make we no lose focus
No lose focus
Make we no lose focus
No lose focus
Make we no make we no lose focus
If you like enter garrison
Come dey form sey ur papa get palestine
Hmm
If you like no dey Open eye
Dem go run you street e go cast for broad daylight
My guy see
I dey tell you real things wey dey sup for the streets
No be small matter no be rice or beans
Na the heavy matter we dey settle since
And the things e dey talk sey na devil win
Na devil win
Na devil win
But na you sell itel sey na iphone things
What about the brother wey don also pay
Sey na him last money and sapa don dey lap
Sapa don dey lap
Now things don dey hard
Things don dey cast
Things don dey bad
Him go come dey thief just to try to dey survive
Na the way the focus cycle just dey go around
Boys them their eyes dey red
Boys them their boys them their eyes dey red
Boys them their eyes dey red
Boys them their boys them their eyes dey red
Make we no lose focus
No lose focus
Make we no lose focus
No lose focus
Make we no lose focus
No lose focus
Make we no make we no lose focus
Focus on the chest
My body want to want to test
Focus on the chest
My body want to want to test
Want to test for the one time
Make i check for the small time
Come direct for the wrong side
Find my way make i no die no die no die
Credits
Writer(s): Stanley Horsfall
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.