Aware
I can feel your hand
Hand on me
Hand on me
I know you dey inside
I can feel it on me
Ohh ohh And I hear your voice
I hear Your voice from within
Ahn, can never drag it oh
Cause I know who You have called me
Ahn, man go dey dey my post
Watching for the things You will show me
Oh my lord, make I know
Wetin dey for Your mind bamifo
Emi Mimo share with me what You know
Never ever hide from me Your parol
When I'm with You that be my success, lotito
Following Your will and all Your process oh
Giving You joy then I get strength, oh my Lord
Singing bout Your Love that be my Anthem
I feel Your Hand on me
For me, You are the one, my only one
Oh my Jesus, You are enough
Satisfy me You are more than enough
I feel Your Hand on me, oh my Lord
Yeah Yeah I feel the oil on me, oh my Lord
I know, I know
I feel Your Hand on me
I feel the Oil on me, meee
Oh i love and I know that
Na You be my Father
Waka waka waka and we dey walk together
Serving me the answer, dem dey surely wonder
Dada You changed my life I be wonder
You're my life, life giver
Fight for me oh my Madeba
Oh Most High You are my dealer
Dealing with things wey won make man sinner
Come come closer make I feel Your
Hand on me, I feel Your hand on me
Well well well, e dey on me
I feel the oil on me
Well well well, the oil on me
I feel E dey on me
Well well well, e dey on me
I feel it oh, I can feel it eh eh
I feel it oh oh, I can feel it eh eh eh
I know it oh
When I don't feel it eh eh, I know it oh oh
If I don't feel it eh
Hand on me
Hand on me
I know you dey inside
I can feel it on me
Ohh ohh And I hear your voice
I hear Your voice from within
Ahn, can never drag it oh
Cause I know who You have called me
Ahn, man go dey dey my post
Watching for the things You will show me
Oh my lord, make I know
Wetin dey for Your mind bamifo
Emi Mimo share with me what You know
Never ever hide from me Your parol
When I'm with You that be my success, lotito
Following Your will and all Your process oh
Giving You joy then I get strength, oh my Lord
Singing bout Your Love that be my Anthem
I feel Your Hand on me
For me, You are the one, my only one
Oh my Jesus, You are enough
Satisfy me You are more than enough
I feel Your Hand on me, oh my Lord
Yeah Yeah I feel the oil on me, oh my Lord
I know, I know
I feel Your Hand on me
I feel the Oil on me, meee
Oh i love and I know that
Na You be my Father
Waka waka waka and we dey walk together
Serving me the answer, dem dey surely wonder
Dada You changed my life I be wonder
You're my life, life giver
Fight for me oh my Madeba
Oh Most High You are my dealer
Dealing with things wey won make man sinner
Come come closer make I feel Your
Hand on me, I feel Your hand on me
Well well well, e dey on me
I feel the oil on me
Well well well, the oil on me
I feel E dey on me
Well well well, e dey on me
I feel it oh, I can feel it eh eh
I feel it oh oh, I can feel it eh eh eh
I know it oh
When I don't feel it eh eh, I know it oh oh
If I don't feel it eh
Credits
Writer(s): Dotun Peters
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.