Lyrical Badness
Chee!
And they (What!)
And they!
I be the girl them sugar (Sugar sugar)
And they know me
And they know me
And they know me
And they know me say I do pass
Una hear get your phones up
Take a picture say the king has come
I don't mind do the leg walk
You know when the beat drop
We just having fun
Mi no carry gun
Mi no carry knife
Lyrical badness wey go blow your mind
So leave me make I live oo
Live my life
Catching my trips for inside life
Focus on my goal achieve them all
You no as e dea go for this very world
My conscience go worry me if I no flenjo
Problem no dea finish
Problem no get joy
Mi dey my crib they sip
My Don perry
Don -perry
Don perry
Donperryon
Mi don drink so-tey mi don get potbelly
Potbelly
Big belly
Come do it for big daddy (Daddy)
Or do it for daddyo (Daddy)
Do it for the team
Do it for the record
Give me that thing on a regular
Like a pencil need a sharpener
When I sketch you issa mad art
When I come through issa bom blast
I hope you like it I bring the vibe
Mi no carry gun
Mi no carry knife
Lyrical badness wey go blow your mind
So leave me make I live oo
Live my life
Catching my trips for inside life
Focus on my goal achieve them all
You no as e dea go for this very world
My conscience go worry me if I no flenjo
Problem no dea finish
Problem no get joy
Pamgolo
Pam Pamgolo
Pamgolo Pam pamgolo
Pam Pam Pam Pam
Groveling...
Steady pon your ear now
Cruise mi
Make a step
Move it
Dance full your legs
You better shake it
Pamgolo
Pam Pamgolo
Pamgolo Pam pamgolo
Pam Pam Pam Pam
Mi no carry gun
Mi no carry knife
Lyrical badness wey go blow your mind
So leave me make I live oo
Live my life
Catching my trips for inside life
Focus on my goal achieve them all
You no as e dea go for this very world
My conscience go worry me if I no flenjo
Problem no dea finish
Problem no get joy
Mi dey my crib they sip
My Don perry
Don -perry
Don perry
Donperryon
And they
Potbelly
Big belly
And they
And they know me
And they know me
Chee!
And they (What!)
And they!
I be the girl them sugar (Sugar sugar)
And they know me
And they know me
And they know me
And they know me say I do pass
Una hear get your phones up
Take a picture say the king has come
I don't mind do the leg walk
You know when the beat drop
We just having fun
Mi no carry gun
Mi no carry knife
Lyrical badness wey go blow your mind
So leave me make I live oo
Live my life
Catching my trips for inside life
Focus on my goal achieve them all
You no as e dea go for this very world
My conscience go worry me if I no flenjo
Problem no dea finish
Problem no get joy
Mi dey my crib they sip
My Don perry
Don -perry
Don perry
Donperryon
Mi don drink so-tey mi don get potbelly
Potbelly
Big belly
Come do it for big daddy (Daddy)
Or do it for daddyo (Daddy)
Do it for the team
Do it for the record
Give me that thing on a regular
Like a pencil need a sharpener
When I sketch you issa mad art
When I come through issa bom blast
I hope you like it I bring the vibe
Mi no carry gun
Mi no carry knife
Lyrical badness wey go blow your mind
So leave me make I live oo
Live my life
Catching my trips for inside life
Focus on my goal achieve them all
You no as e dea go for this very world
My conscience go worry me if I no flenjo
Problem no dea finish
Problem no get joy
Pamgolo
Pam Pamgolo
Pamgolo Pam pamgolo
Pam Pam Pam Pam
Groveling...
Steady pon your ear now
Cruise mi
Make a step
Move it
Dance full your legs
You better shake it
Pamgolo
Pam Pamgolo
Pamgolo Pam pamgolo
Pam Pam Pam Pam
Mi no carry gun
Mi no carry knife
Lyrical badness wey go blow your mind
So leave me make I live oo
Live my life
Catching my trips for inside life
Focus on my goal achieve them all
You no as e dea go for this very world
My conscience go worry me if I no flenjo
Problem no dea finish
Problem no get joy
Mi dey my crib they sip
My Don perry
Don -perry
Don perry
Donperryon
And they
Potbelly
Big belly
And they
And they know me
And they know me
Chee!
Credits
Writer(s): Chinonso Amadi
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.