Sorry
Ojo
(That kind thing na)
(It's Kezyklef Productions)
Ayy
They call me "Jay-"
You already know oh
Kezyklef on the beat yeah
Oh la-la eh
Look her yansh, you go kill goat
(Ele oh)
Her football na four man post
(Ele le-le oh)
Turn me round like roller coast
(Ele le)
Girl you win oh, no more vote
O ń laye o
When she whine and shake oh yeah
Baby sweet oh, yeah
When she roll about oh yeah
No be fight oh, ayy
Your papa no like me, wetin I do?
He said "don't be silly, the boy is a rast-"
Your papa no want me, why?
Wetin I do (yeah)
But papa I'm sorry to say this oh
Abeg, I dey beg oh
Papa I'm sorry, ń isi m agbawago
(Papa I'm sorry, ń isi m agbawago)
Papa I'm sorry, Caro egbu mu egbuo
(Papa I'm sorry, Caro egbu mu egbuo)
Papa I'm sorry, ń aka m adighi ya oh
(Papa I'm sorry, ń aka m adighi ya oh)
Papa I'm sorry, Caro etiè m ife
(Papa I'm sorry, Caro etiè m ife)
(Chei)
I get this kele way pretty and she nice too
I love her, you know say I no dey lie too
My intentions were sweet e be like Titus
I make this clear to her dad, he come dey fight us
Amaka Why? Wetin man do man?
Because of money, dem give my wife to Imam
I feel depress mehn, bring pami make we flex
My eyes see things charley, I no fit dey express
Mehn I'm sorry dad, if I ever do you wrong
Find a place to forgive, I know my deeds is wrong
No man perfect, when I wake up I dey praise God
Reminiscing all the past we have with skateboard
We been dey walk out, but this days I dey stay bored
Too much alcohol don make me lost my taste bud
Na beg I de beg oh
Papa I'm sorry, ń isi m agbawago
(Papa I'm sorry, ń isi m agbawago)
Papa I'm sorry, Caro egbu mu egbuo
(Papa I'm sorry, Caro egbu mu egbuo)
Papa I'm sorry, ń aka m adighi ya oh
(Papa I'm sorry, ń aka m adighi ya oh)
Papa I'm sorry, Caro etiè m ife
(Papa I'm sorry, Caro etiè m ife)
Ezege them go dance out oh
Money dey to dey dash out oh
Too many kele been dey laugh out oh
But this days them dey hangout oh
Oh baby, I don make cash oh
Finally, you go chop life oh
Two million dollars for your bride price oh
Girl I pray to God for this cash out oh
(That kind thing na)
(It's Kezyklef Productions)
Ayy
They call me "Jay-"
You already know oh
Kezyklef on the beat yeah
Oh la-la eh
Look her yansh, you go kill goat
(Ele oh)
Her football na four man post
(Ele le-le oh)
Turn me round like roller coast
(Ele le)
Girl you win oh, no more vote
O ń laye o
When she whine and shake oh yeah
Baby sweet oh, yeah
When she roll about oh yeah
No be fight oh, ayy
Your papa no like me, wetin I do?
He said "don't be silly, the boy is a rast-"
Your papa no want me, why?
Wetin I do (yeah)
But papa I'm sorry to say this oh
Abeg, I dey beg oh
Papa I'm sorry, ń isi m agbawago
(Papa I'm sorry, ń isi m agbawago)
Papa I'm sorry, Caro egbu mu egbuo
(Papa I'm sorry, Caro egbu mu egbuo)
Papa I'm sorry, ń aka m adighi ya oh
(Papa I'm sorry, ń aka m adighi ya oh)
Papa I'm sorry, Caro etiè m ife
(Papa I'm sorry, Caro etiè m ife)
(Chei)
I get this kele way pretty and she nice too
I love her, you know say I no dey lie too
My intentions were sweet e be like Titus
I make this clear to her dad, he come dey fight us
Amaka Why? Wetin man do man?
Because of money, dem give my wife to Imam
I feel depress mehn, bring pami make we flex
My eyes see things charley, I no fit dey express
Mehn I'm sorry dad, if I ever do you wrong
Find a place to forgive, I know my deeds is wrong
No man perfect, when I wake up I dey praise God
Reminiscing all the past we have with skateboard
We been dey walk out, but this days I dey stay bored
Too much alcohol don make me lost my taste bud
Na beg I de beg oh
Papa I'm sorry, ń isi m agbawago
(Papa I'm sorry, ń isi m agbawago)
Papa I'm sorry, Caro egbu mu egbuo
(Papa I'm sorry, Caro egbu mu egbuo)
Papa I'm sorry, ń aka m adighi ya oh
(Papa I'm sorry, ń aka m adighi ya oh)
Papa I'm sorry, Caro etiè m ife
(Papa I'm sorry, Caro etiè m ife)
Ezege them go dance out oh
Money dey to dey dash out oh
Too many kele been dey laugh out oh
But this days them dey hangout oh
Oh baby, I don make cash oh
Finally, you go chop life oh
Two million dollars for your bride price oh
Girl I pray to God for this cash out oh
Credits
Writer(s): Kelvin Salami
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.