Hey God (feat. Gengz 4TGg & Odumodublvck)

(Goddamn girls them girls)
(Odumodublvck)

Omo I don see Life oh
Hey God
Real life oh
Hey God
This life oh
Hey God
I gats ball oh
Hey God

Omo I don see Life oh
Hey God
This life oh
Hey God
Real life oh
Hey God
I gats ball oh
Hey God

Say send me aza (aza)
Say make I wire (wire)
10 weeks after (after)
I never see wire (wire)

Say send me your aza (send me your aza)
Ayye
Say make I wire (say make I wire)
For the goddamn girls
10 weeks after (10 weeks after)
Ayye
I never see wire (I never see wire)

Omo I don see many things don chest many bills don see sapa for this life
2018 Man had nothing it was just recording day and mid night
I just pulled up with my geez in a Glk and we pack all the gaddamn girls for inside
Thank God for the henny thank God for the kpo for depression that shit sef save lives
I am busy stacking my Mullar getting my cheddar getting my doe
I am busy setting my compass them dey dribble but I dey score goal
My Niggaz be doing 100 if you do 99 bros you gaz to sit up
So many things I don do for blood wey my mouth e no go fit talk

Omo I don see Life oh
Hey God
Real life oh
Hey God
This life oh
Hey God
I gats ball oh
Hey God

Omo I don see Life oh
Hey God
This life oh
Hey God
Real life oh
Hey God
I gats ball oh
Hey God

Say send me aza (aza)
Say make I wire (wire)
10 weeks after (after)
I never see wire (wire)

Say send me your aza (send me your aza)
Say make I wire (say make I wire)
10 weeks after (10 weeks after)
Ayye I never see wire (I never see wire)

Yeah
Yeah
Put me pending
Ba-Ba-Back inna the day
I dey chop is coming
Cement my place for the industry
Like I'm DANGOTE
Who Dey weigh
Their capacity Na play
Odumodu say Day don break
Hey Okukor don wake
I Dey find sapa
Wey him papa place
Attack the fool like Kane
The son Dey speak in tongues
No be north London
Brother naija way
Na DESAME GBEgeWey I fight from tey
Indomie Dey my MANCHY plate
Sapa Dey lie in state
Odumodu wan spend
Wey your papa babe

Omo I don see Life oh
Hey God
Real life oh
Hey God
This life oh
Hey God
I gats ball oh
Hey God

Omo I don see Life oh
Hey God
This life oh
Hey God
Real life oh
Hey God
I gats ball oh
Hey God

Say send me aza (aza)
Say make I wire (wire)
10 weeks after (after)
I never see wire (wire)

Say send me your aza (send me your aza)
Say make I wire (say make I wire)
10 weeks after (10 weeks after)
I never see wire (I never see wire)

Wire
Hey God
Omo the cruise don burst
Hey Hey God eeee
Whats up?
Omo the bar don drop?
Ahh ahh wire (Stop playing)
(Hey) I don see many things
I don chest many bills
Hey Hey Lord eee
Sapa no be your mate



Credits
Writer(s): Peter Onuh
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link