Poor Man

It's Donkayyz the jam maker
Perfect
Common go and hustle eh
Make you fit chop
Common go and hustle eh
Make you blow up
Common go and hustle eh
Make you cash out
Common go and hustle
This life na money be man eh

Poor man deserve no rest
Poor man deserve no girls
Poor man no suppose dey sleep
Poor man suppose dey grind
As a poor man wey you be
I swear your umh umh
No suppose dey rise
Poor no suppose go party
Dem go use dorime
Oppress am for club
Poor man deserve no rest
Poor man deserve no girls
Poor man no suppose dey sleep
Poor man suppose dey grind
As a poor man wey you be
I swear your umh umh
No suppose dey rise
Poor no suppose go party
Dem go use dorime
Oppress am for club eh
Poor man poor man
Hustle hustle grind
Poor man poor man
Hustle hustle grind
Poor man poor man
Hustle hustle grind
Poor man poor man
Common wake up hustle grind

When you go stop to dey beg
You never tire to trek
You see your mates dey buy benz
You talk say na juju
And bike you no get
You get serious girlfriend
But no serious business
Iron sharpeneth iron
Nobody wan dey with person
Weh useless
Use your head no go relent
Leave to dey chase girls
Chase the bread
Cause if e red no barnie go dread
Na only who get
Weh dem dey respect
Comot for bed hustle on stead
Though it could be hard
But give it your best
No go dey zuzu zuzu
Like a mugu mugu
Come dey loosu loosu
Nigga wait
Have you ever tried start anything
But you really wanna nak everything
Omo nigga can wrap anything
Drag anything
But you can't brag anything
Nah anything
Nigga make you try make you change
Cause to make am for this life
No be chin chin
So you gotta keep on
Grinding and working
And keep on pushing no stopping
And always try developing on your self And your work cause

Poor man deserve no rest
Poor man deserve no girls
Poor man no suppose dey sleep
Poor man suppose dey grind eh
As a poor man wey you be
I swear your umh umh
No suppose dey rise
Poor no suppose go party
Dem go use dorime
Oppress am for club

Calm god's time e be the best
Na for person wey dey work
Cash out e dey for front
Na for person wey dey bomb
I want to win a grammy
Na person wey sabi sing
The way you dress your bed
Na the same way wey you go sleep
Common wake up poor man
Your mate dey work you dey dull man
Na person wey get money
Dey be boss man
If you no get Money
Then you be wrong man
Advice no be curse
Hope you know man
If you no get you be no man
But when you go get you be big man
People go dey call your phone
Like you thief man
See money dey cause insult man
But same thing dey bring respect man
Your destiny dey for your hand man
But don't looku down on no man
Person dey help person grow man
You no fit fly on your own man
Dress your bed well don't be lame man
As you dey work make you pray man
Make you pray man

Poor man deserve no rest
Poor man deserve no girls
Poor man no suppose dey sleep
Poor man suppose dey grind
As a poor man wey you be
I swear your umh umh
No suppose dey rise
Poor no suppose go party
Dem go use dorime
Oppress am for club eh
Dem go use dorime
Oppress am for club eh
Perfect
Dem go use dorime
Oppress am for club



Credits
Writer(s): Rex Dum, Saro Barikui
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link