Victory Song
Many many things wey my eye don see
Close people wey don shenk person
Even Blessing don dump Felix
For him padi cause he no wear fendi
Drink shekpe to make my eye dirty
Clear my mind of this problems
Mistake wey reach to kpai person
E no kpai person
Instead I learn lesson
Daily mama dey pray for me
Say make her pikin
Become somebody make e no dey gum body
Daily mama dey pray for me
make her pikin
Become somebody make e no dey gum body
Halle
Hallelujah
Sapa don pack him load o
Hallelujah
Halle
Hallelujah
Sapa don pack him load o
Hallelujah
Eh eh
Hallelujah
Hallelujah jah jah
Hallelujah
This is my victory song
Hallelujah
Hallelujah jah jah
Hallelujah
This is my victory song
Wrestled with poverty
Me no want brokeness turn to normal thing
Breaking fucking chains of poverty
Me sef one get plenty property
Omo to rope ko le pago
Tokole alarinrin
Ota kon lepa
Shei won mope toluwalase
Toluwa lo ju ni
Daily mama dey pray for me
Say make her pikin
Become somebody make e no dey gum body
Daily mama dey pray for me
make her pikin
Become somebody make e no dey gum body
Halle
Hallelujah
Sapa don pack him load o
Hallelujah
Halle
Hallelujah
Sapa don pack him load o
Hallelujah
Eh eh
Hallelujah
Hallelujah jah jah
Hallelujah
This is my victory song
Hallelujah
Hallelujah jah jah
Hallelujah
This is my victory song
Close people wey don shenk person
Even Blessing don dump Felix
For him padi cause he no wear fendi
Drink shekpe to make my eye dirty
Clear my mind of this problems
Mistake wey reach to kpai person
E no kpai person
Instead I learn lesson
Daily mama dey pray for me
Say make her pikin
Become somebody make e no dey gum body
Daily mama dey pray for me
make her pikin
Become somebody make e no dey gum body
Halle
Hallelujah
Sapa don pack him load o
Hallelujah
Halle
Hallelujah
Sapa don pack him load o
Hallelujah
Eh eh
Hallelujah
Hallelujah jah jah
Hallelujah
This is my victory song
Hallelujah
Hallelujah jah jah
Hallelujah
This is my victory song
Wrestled with poverty
Me no want brokeness turn to normal thing
Breaking fucking chains of poverty
Me sef one get plenty property
Omo to rope ko le pago
Tokole alarinrin
Ota kon lepa
Shei won mope toluwalase
Toluwa lo ju ni
Daily mama dey pray for me
Say make her pikin
Become somebody make e no dey gum body
Daily mama dey pray for me
make her pikin
Become somebody make e no dey gum body
Halle
Hallelujah
Sapa don pack him load o
Hallelujah
Halle
Hallelujah
Sapa don pack him load o
Hallelujah
Eh eh
Hallelujah
Hallelujah jah jah
Hallelujah
This is my victory song
Hallelujah
Hallelujah jah jah
Hallelujah
This is my victory song
Credits
Writer(s): Adedapo Aderele
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.