Why?
Ahn
Life no easy but we have to keep on trying very soon things go jel
SAMMYRHAP
Why u wanna stop my shine
Why u wanna make me cry
Why u wanna stop my shine
Why u wanna wanna make me cry
Why u wanna stop my shine
Why u wanna make me cry
Why u wanna stop my shine
Why u wanna wanna make me cry
Mama use to tell me u have to grind u have to hustle
Legelege ni mi mi o ni vein mi o ni muscle
But I Dey hustle
Lati ale di oru moju
Odaju omope must to hammer must to bubble
Shey mi ti mo tin grind lati le ti mo fi de ibibayi
Won ma'n so fun mi pe kin ma je kin ohun kan kan deru bami
Egbami aye dun je my brother take palmy
Even when things hard for me self my brother I still keep on smiling
God no forget me
Enemies no fit get me
My people no reject me
Rap don inject me
I know say very soon very soon e go be
Very soon ti awon sexy ladies mama shubomi
For now I fit be a loser soon I go win
I go take over the world no fussing u go gree
Omope mi shi ma gbera
HipTV shi magbe wa we gonna go worldwide ah aye shi ma gbo wa
Why u wanna stop my shine
Why u wanna make me cry
Why u wanna stop my shine
Why u wanna wanna make me cry
Why u wanna stop my shine
Why u wanna make me cry
Why u wanna stop my shine
Why u wanna wanna make me cry
Make I talk about the people the people wey no show love
When things don gel dem go form say dem know us
Life nah jeje sammy rhap me I no rush
One day I go share testimony when I go church
Nobody wan show me love even my best friend
DeM Dey shenk my repost even my girlfriend
I Dey grind with my brain I no ask u for money
When things don gel u go form say omo mi
Me self I know no you alaye wabigba
When I go perform ama pa de odigba
But I be broke nigha u be gold digger
Oh oh you be gold digger
Many times I wake with tears in my eyes
No one to show love now I realize
All this pain and tears just Dey make me grind
Oh oh just Dey make me grind

...

Credits
Writer(s): Wilhelm Samuel Oladimeji
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.