Banger

My names is OD Woods oh
Uwi

Ready or not
Here I come oh
Whether you ready or not
Here I come oh

Give me now
Girl I no go fit to wait oh
Your backside dey make man dey choke oh
You got it and you acting like you don't know
E be you wey dey put me for trouble
This kinda thing girl igbugemo
Got me shouting Aondo ter em o
Anywhere you go girl I go follow go
(Bend your back and touch your toes)

Girl I want your love
I need it in the morning
Girl I need it in the morning
Girl I need your love
I'm happy when you calling
Girl I'm happy when you calling

Egba mi o
Baby o
Lady you dey kill me softly
Baby you dey kill me softly oh
You dey knack me for head like a banger
Egba mi o
Baby o
Baby you dey kill me softly
Baby you dey kill me softly o
You dey knack me for head like a banger

Oh why oh why oh why oh why
You dey kill me softly o
My baby you dey kill me softly o
Why you do me like that o
Oh why oh why oh why oh why
You dey kill me softly o
My baby you dey kill me softly o
Your body is a banger

Baby see as you dey make me shout
Your nyash is big like a round about o
Like a round about
Bigger than a roundabout
Sexual healing
Na Wetin this girl dey give me
She lift my head to the ceiling
Sexual healing
This kind love is igbugemo
Make me to shout Aondo ter em oh
Wanda Kpesh via ah

Egba mi o
Sisi o
Baby you dey kill me softly o
Baby you dey kill me softly o
You dey knack me for head like a banger
Egba mi o
Sisi o
Baby you dey kill me softly o
Baby you dey kill me softly o
You dey knack me for head it's a banger

Oh why oh why oh why oh why
You dey kill me softly o
My baby you dey kill me softly o
Why you do me like that o
Oh why oh why oh why oh why
You dey kill me softly o
My baby you dey kill me softly o

(Ready or not here I come oh)
(Whether you Ready or not here I come oh)
(Ready or not here I come)
(Whether Ready or not here I come oh)



Credits
Writer(s): John Agon
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link