For My Matter

Oou ooou
Ooooou
Uooou ooooh
I'm here to tell you tell you
Give you give you
Show you show you
Wetin you no know no no no no no no o no
I'm here to tell you tell you
Give you give you
Show you show you
Wetin you no know no no no no no no

E no dey rest for my matter oooo
Two four seven e dey tanda ooooo
E no dey rest for my matter o
Two four seven e dey tanda ooooo
Yeah yeah yeah yeah yeah yeah

E die for me
E touch me for my body eh
E fight for me
E touch me for my body
Yeah yeah yeah

E die for me
E touch me for my
Body
Sori
The way
E fight for me
E touch me for my body
Yeah yeah yeah yeah yeah yeah,
Oou ooou
Oooooou
Uoooou oooo yeah

E no dey rest or sleep for my matter
The way I move and cruise for my paroles
I know say na grace
Wey dey push my boat

E no dey rest or sleep for my matter
The way I move and cruise for my paroles
I know say na grace
Wey dey push my boat

Show me the man wey no go
Hesitate to dey answer
Even my Pastor go don dey complain
Say my matter don tire person
E for talk say I do gra gra
I too talk I too para
Aaah
Shey u know ooo
Buh
E no dey rest for my matter o
Two four seven e dey tanda o
Shey you see what I see
Na Jesus I believe yeah yeah

Wey no dey rest for my matter ooooo
Carry my matter for your head
Two four seven e dey tanda ooooo
Na only me you dey defend
E no dey rest for my matter o
Two four seven e dey tanda ooooo
Yeah yeah yeah yeah yeah yeah

E no dey rest for my matter ooo
Carry my matter for your head
Two four seven e dey tanda ooooo
E no dey rest for my matter o
Two four seven e dey tanda ooooo
Yeah yeah yeah yeah yeah yeah

E die for me
E touch me for my body eh
E fight for me
E touch me for my body
Yeah yeah yeah
E die for me
E touch me for my
Body
Sori
The way
E fight for me
E touch me for my body
Yeah yeah yeah yeah yeah yeah

Na Grace dey push my boat
Na Grace dey push my boat
Na Grace dey push
My boat
My boat

E no dey rest or sleep for my matter
The way I move and cruise for my paroles
I know if not for grace
I for don kpai go like go



Credits
Writer(s): Steven Ajakaiye
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link