Owoedinyene
As rain no dey fall for one man roof o
Ado Anam mi ndara
Ain't got no time to bother
All man Pon em lane
All man Pon em lane
No dey send wetin they talk
Some go dey do like they be God
Carry shoulder like plane dey fall
Omo na only God fit to catapult owo
As your guy don turn biggie man
E no dey pick your call again
Una throw back picture na emoji go dey your face
Alaye no dey think am o no dey think am baba
Cause life is sweeter if you no dey think am
Na money do good thing
Na money do bad thing
Na money be baba
Na money cause yawa
Shey na money this this thing
Na money do that thing eh
Na money be baba
Na money cause yawa
Akuk adi iwek o akuk adi iwek o
Ade Owoedinyene ufan owoedinyene
Akuk idi iwek o akuk adi iwek o
Owoedinyene ufan owoedinyene
Show me love, show me love
Show me love when I dey alive
No come dey do like I be animal
No be all headache dey need Panadol
This life na suffer
na akonuche man dey carry waka
Plenty kata kata
Why man go dey kill his own brother for owo
Uche enter Lagos 30 miss calls em guy no pick up
Akpan don become biggie man
E no fit pick your call again
Mkpo ke celebrity e no fit be your mate again
Alaye no dey think am o no dey think am baba
Cause life is sweeter if you no dey think am
Na money do good thing
Na money do bad thing
Na money be baba
Na money cause yawa
Shey na money do this thing
Na money do that thing eh
Na money be baba
Na money cause yawa
Akuk adi iwek o, akuk adi iwek o
Ade Owoedinyene ufan owoedinyene
Akuk ade iwek o akuk ade iwek o
Owoedinyene ufan owoedinyene
Ado Anam mi ndara
Ain't got no time to bother
All man Pon em lane
All man Pon em lane
No dey send wetin they talk
Some go dey do like they be God
Carry shoulder like plane dey fall
Omo na only God fit to catapult owo
As your guy don turn biggie man
E no dey pick your call again
Una throw back picture na emoji go dey your face
Alaye no dey think am o no dey think am baba
Cause life is sweeter if you no dey think am
Na money do good thing
Na money do bad thing
Na money be baba
Na money cause yawa
Shey na money this this thing
Na money do that thing eh
Na money be baba
Na money cause yawa
Akuk adi iwek o akuk adi iwek o
Ade Owoedinyene ufan owoedinyene
Akuk idi iwek o akuk adi iwek o
Owoedinyene ufan owoedinyene
Show me love, show me love
Show me love when I dey alive
No come dey do like I be animal
No be all headache dey need Panadol
This life na suffer
na akonuche man dey carry waka
Plenty kata kata
Why man go dey kill his own brother for owo
Uche enter Lagos 30 miss calls em guy no pick up
Akpan don become biggie man
E no fit pick your call again
Mkpo ke celebrity e no fit be your mate again
Alaye no dey think am o no dey think am baba
Cause life is sweeter if you no dey think am
Na money do good thing
Na money do bad thing
Na money be baba
Na money cause yawa
Shey na money do this thing
Na money do that thing eh
Na money be baba
Na money cause yawa
Akuk adi iwek o, akuk adi iwek o
Ade Owoedinyene ufan owoedinyene
Akuk ade iwek o akuk ade iwek o
Owoedinyene ufan owoedinyene
Credits
Writer(s): Owoedinyene Obot
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.