Soft Die
Yeah!
Wetin be that my intro again?
Meji is the
One
I dey drip sauce with no condiments
Check the swag see the style e get confidence
When I baff up chicks shower compliments
'Cause I baddo dem want make I rock with them (Omo I soft die)
They like oh my God
When I step in a building so many eyeballs
It's a 3-point agenda whenever I ball
Look good, stay cocky never shoot my shot
Yeah
I be ten over ten you suppose know my p
I dey drip like owu no dey touch my bodi
Stacks lori stacks e dey show for bodi
Owo ma bo if you count my money
My life no hard omo
E soft die (kilo wi)
I be balling
No offside (Olohun)
See the drip sef
Na off-white
Straight from time
I soft die
Omo
I soft die (Normal)
I soft die (Normal)
I don't force it
Na just vibes (Just vibes)
See the drip sef
Na off-white (Normal)
Straight from time
I soft die
Omo I soft die
Omo I soft die
Eh!
Look!
Moe fasa!
Eh!
Look! (Eh)
She say her nomenclature na Tabitha
I say
Omo this your body fit to rise knicker
Aje
Omo this your body fit to Kpai nigga
I fit teach you everything like primary five teacher
I soft die but the drip too hard na ice block
If dem tell you say this life too hard na lie bruh!
Got these shawties out here moving mad asylum (Craze)
She see rolly for the wrist she don dey time us (Bro)
E go hard make a soft guy no dey go hard
I go put that your body for wall like roster
Mouth open 'cause she see as we don dey blow cash
Pull up in a Ghost no mean say I no fit ghost her
My life no hard G
E soft die (Soft die)
I be balling
No offside (No offside)
See the drip sef (Eh)
Na off-white (Off-white)
Straight from time (Normal)
I soft die (Soft die)
Omo
I soft die (Eh)
I soft die
I don't force it (Nah)
Na just vibes (Just vibes)
See the drip sef (See the drip)
Na off-white (Off-white)
I soft die (Normal)
I soft die (Normal)
My life no hard omo
E soft die
I be balling
No offside
See the drip sef
Na off-white (Tell her)
Straight from time (Normal)
I soft die
Omo I soft die
Wetin be that my intro again?
Meji is the
One
I dey drip sauce with no condiments
Check the swag see the style e get confidence
When I baff up chicks shower compliments
'Cause I baddo dem want make I rock with them (Omo I soft die)
They like oh my God
When I step in a building so many eyeballs
It's a 3-point agenda whenever I ball
Look good, stay cocky never shoot my shot
Yeah
I be ten over ten you suppose know my p
I dey drip like owu no dey touch my bodi
Stacks lori stacks e dey show for bodi
Owo ma bo if you count my money
My life no hard omo
E soft die (kilo wi)
I be balling
No offside (Olohun)
See the drip sef
Na off-white
Straight from time
I soft die
Omo
I soft die (Normal)
I soft die (Normal)
I don't force it
Na just vibes (Just vibes)
See the drip sef
Na off-white (Normal)
Straight from time
I soft die
Omo I soft die
Omo I soft die
Eh!
Look!
Moe fasa!
Eh!
Look! (Eh)
She say her nomenclature na Tabitha
I say
Omo this your body fit to rise knicker
Aje
Omo this your body fit to Kpai nigga
I fit teach you everything like primary five teacher
I soft die but the drip too hard na ice block
If dem tell you say this life too hard na lie bruh!
Got these shawties out here moving mad asylum (Craze)
She see rolly for the wrist she don dey time us (Bro)
E go hard make a soft guy no dey go hard
I go put that your body for wall like roster
Mouth open 'cause she see as we don dey blow cash
Pull up in a Ghost no mean say I no fit ghost her
My life no hard G
E soft die (Soft die)
I be balling
No offside (No offside)
See the drip sef (Eh)
Na off-white (Off-white)
Straight from time (Normal)
I soft die (Soft die)
Omo
I soft die (Eh)
I soft die
I don't force it (Nah)
Na just vibes (Just vibes)
See the drip sef (See the drip)
Na off-white (Off-white)
I soft die (Normal)
I soft die (Normal)
My life no hard omo
E soft die
I be balling
No offside
See the drip sef
Na off-white (Tell her)
Straight from time (Normal)
I soft die
Omo I soft die
Credits
Writer(s): Ademola Adegbite, Oladimeji Adegbamigbe
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.