Ozumba Mbadiwe (feat. Fireboy DML) [Remix]

P-

I no dey move that way
Don't make me move that way
Me, I no wan sleep for highway
'Fore you cross, gaz look your sideways
Me, I no come Lagos for child's play

So I hear say dem dey find me
(Won wa mi, wo ni won wa mi)
For the long time I've been silent
(Won wa mi, wo ni won wa mi)
I dey run am, I be Sterling
But dey think say I'm in hiding
'Cause dey don't know how to find me

I'll be on Ozumba Mbadiwe
I'll be on Ozumba Mbadiwe
I'll be on Ozumba Mbadiwe
I'll be on Ozumba Mbadiwe
I'll be on Ozumba Mbadiwe
Coming to you

Coming to you

Won I'oIowo Io n s'ore olowo
One milli for my head oh (ewe)
You better follow who know road
Since 2019 when I don blow
I've been on a roll, if you don't know
And I no get time for your convo

'Cause na monеy I dey find (na money I dey find)
E no еasy for Lagos
Do me a favour, pay me on time (eh eh eh)
If I owe you a favour, make you no vex
If you see me online (eh eh eh)
Woni won wa mi, wetin concern me?
I'm in San Francisco jamming
Sho'ngbo mi?

Oya, oya, oya send me my money
Oya, oya, oya wire my raba
Owo Io Ie gbe mi wa Ie
Owo Io Ie gbe me wa Ie
And in case the money enter
I go dey Oriental
For Ozumba Mbadiwe

I'll be on Ozumba Mbadiwe
I'll be on Ozumba Mbadiwe
I'll be on Ozumba Mbadiwe
I'll be on Ozumba Mbadiwe
I'll be on Ozumba Mbadiwe
Coming to You

Giddem

Ozumba Mbadiwe
I'll be on Ozumba Mbadiwe
I'll be on Ozumba Mbadiwe



Credits
Writer(s): Hanniel Solomon Ayoleyi, Abolaji Collins Kuye, Babatunde Oluwatobi Bello, Oluwatosin Tofunmi Oguntade, Peace Emmanuel Oredope
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link