On a Low

Dem be talk say me I proud
Say I too dey form
and I'm not always around
Always on insta
chasing all the clout
But me I no dey send their talk
me I no dey mind their front

I know that one day dem go bow
Dem be making noise
They just want make me I shout
But Me I be like Joe boy
Ion like no stress
Make wahala comot from my front
make I sharply sip my alcohol

So what's this sh*t that you're saying
Saying
Telling me I'm lazy
You're crazy
Shey I look like I come here play ni
Ogheni
No come here dey whine me oo
No come here dey whine me oo

You won dey underrate me
Rate me
Shey you check my rating
Amazing
Toni praiz amazing
Toni praiz amazing yeah
Oh oh

That's why I am never on a low
But I dey do bad things on a low
I fit to help my brother on a low
But my account can never on a low
Be
On a low
Oh
On a low

I dey do mad things
on a low
I fit to help my brother
on a low
But my account can never on a low
Be
On a low oo

On a low low
Low low low
On a low low
Low low
On a low low
Low low low
On a low
On a low
On a low
Low low low
On a low
On a low
Oh oh



Credits
Writer(s): Oluwatonni Adedunmoye
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link