Way To Survive

Cause we dey sin everyday
Dem say we no fit win and gain
But as a Jah girl ah be hustler
And man no go fit to understand it

Na the way to survive
Na the way to survive
As a Jah girl ah be hustler
Man no go fit to understand it

Na the way to survive
Na the way to survive
As a Jah girl ah be hustler
Man no go fit to understand it

Oh lord forgive me all my fuck ups
I'm just a young girl longing for comfort
I beg you give me strength for all thy day long
No one for here to put the pain on

As the time just dey travel
Winning lode sure ju
I still dey thank you for the wins and lost battles
But make we no dey come dey talk tory
Kadupe lowo ori gbogbo ogun tatun bori

On the way to survival
Kosaye fun delilah
Shinning so bright what a whole lot of feeling
Living life till ah sin no more
Wonreti eleya ase kile mor

Na the way to survive
Na the way to survive
As a Jah girl ah be hustler
Man no go fit to understand it

Na the way to survive
Na the way to survive
As a Jah girl ah be hustler
Man no go fit to understand it

Ashey won kami kami kami kaakati
I've been up awake lati four thirty
Wetin dem dey talk e no concern mi
I'll be on my grind like i chop grammy

Ori yemi ye ye ye
Ayo mo gbe gbe gbe
Gbope de bi ole agelente oh nah

We never going now nah nah
And the way is always up now
And it's alright if you thinking
That you better than me stronger than me
Toba gbadura mo bae shami si
But ordinary human thinking
No go fit to change my destiny yeah yeah

Na the way to survive
Na the way to survive
As a Jah girl ah be hustler
Man no go fit to understand it

Na the way to survive
Na the way to survive
Na the way to survival



Credits
Writer(s): Omolara Sammy
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link