Better Days (feat. Ruhdee)

Dk oh
Ruhdeee
Call me splash DK oh
Dk oh

See, Man be a soilder
Bad man turn to bad man
Back in the days dem call me a loser
Loser wey dem fipa
Me I just Dey watch coz me I no fit louse guard
Loose guard on my own yard
Me I just Dey pray for better days on me ha!
Bad Nig wey be singer
Wey be singer

Back then Dem be Dey commot oh
Dem be Dey tell me to deslove oh
Dem beeen Dey show me some fake love oh
No time oh, I don't care oh
Back then Dem be Dey commot oh
Dem be Dey tell me to deslove oh
Dem beeen Dey show me some fake love oh
But no time oh, I no fear oh ehh

When i no get them no look my face
Them say na me go run my race
And i run am and i conquer
And them dey ask me
How i take dey run am
But they don't know
That i pray to God lowkey
All i want is just peace o
No stress, hate no diss
When you know this you know peace oooo
Pray to God lowkey
All i want is just peace o
No stress, hate no diss o
Coz oluwa lo gbo wa o

Back then Dem be Dey commot oh
Dem be Dey tell me to deslove oh
Dem beeen Dey show me some fake love oh
No time oh, I don't care oh
Back then Dem be Dey commot oh
Dem be Dey tell me to deslove oh
Dem been Dey show me some fake love oh
But no time oh, I no fear oh eh

No time oh
I no fear oh ee
No time oh
Me sef oh, I no fear o eh
Back then Dem be Dey commot oh
Dem be Dey tell me to deslove oh
Dem beeen Dey show me some fake love oh
No time oh, I no fear oh eeee



Credits
Writer(s): Nduka Paul
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link