Ghetto Love

Oh no, yeah yeah
Your boy
Tingerlingalee
Girl you're a queen
Tingerlingalee
Girl you're a queen

You turn a bad man to a singer
Girl I like the way your body linger (Linger)
Tingerlingalinger
The way you burses a whine gimme fever
Girl you're tempting to touch
I no go lie say your love is enough
In the morning, when I wake up
Say an you I dey want oh (Want ooh)
Cause you gat me higher than a spiffier

You gat the perfect bone structure
Your beauty, other girls dem lecture
Natural hair, no be bone straight
Flex on them, show them
Oy a baby Shakara
You gat the perfect bone structure
Your beauty, other girls dem lecture
Natural hair, no be bone straight
Flex on them, show them
Oy a baby Shakara

She just want a ghetto love
No other man fit to love like this
The type of love, I fit spend money
Girl I dey like what you do to me
She's just want a ghetto love
When I dey rap, she dey sing for me
(Sing for me girl)
Nobody else wey I truly need
Only you be my fantasy

I just wanna get to love
I just wanna love you oh oh oh
Let me lolololo
Let me lolololo
Get to love
I just wanna love you oh oh oh
I just wanna I just wanna
I just wanna I just wanna

Omo the way you position ooh
You dey fuckup my tension
I feel like I'm lost in dimension
You dey put man for critical situation
Me dey find girl wey go spoil me with maturity
No stress, wey go dey till the eternity
Girl you're the one
Let's go meet your daddy-mi
Your body an asset, no be liability

You gat the perfect bone structure
Your beauty, other girls dem lecture
Natural hair, no be bone straight
Flex on them, show them
Oy a baby Shakara
You gat the perfect bone structure
Your beauty, other girls dem lecture
Natural hair, no be bone straight
Flex on them, show them
Oy a baby Shakara

She just want a ghetto love
No other man fit to love like this
The type of love, I fit spend money
Girl I dey like what you do to me
She's just want a ghetto love
When I dey rap, she dey sing for me
(Sing for me girl)
Nobody else wey I truly need
Only you be my fantasy

Ghetto love
Ghetto love
Tingerlingalee
Girl you're a queen
Tingerlingalee
Girl you're a queen

It's Grandmix on the mix



Credits
Writer(s): Berry Wrld
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link