Sweet Daddy

(Original)

Fasta, after when I give, she want another one
Who's that baby on the side wey dey bada bop?
Baby, you know me, I want another one
I want another one
Baby, you used to, be the first to call me in the morning
I'm gettin' used to, seein' your face when I'm daydreamin'
'Cause if you want make I jump, me I go jump
If you say "make I fly", me I go fly
If you want make we fire
Fire, fire, fire burn them
And if you say "make I run", me I go run
If you want make we knack, we go knack
If you say "make we maya"
Maya, maya, maya pon them

'Cause she got me like
Ah, sweet daddy, sweet daddy
Oh-oh, my baby
And she's fine, my baby, my baby
Fine like Barbie
Got me like
Ah, sweet daddy, sweet daddy
Oh-oh, my baby
And she's fine, my baby, my baby
Fine like Barbie

The way you touch me, I like it ahn-ahn
Sweet me die, e too sweet, ahn-ahn
Say na you I want, forget Cassandra, my shawty
You foh like do proper, ah
Ah, k'osha sope emi lefe, ah
You no go fit leave me for here
If you no answer, dem go call bouncer, ah
'Cause I no go fit commot for here
K'osha sope emi lefe, ah
You no go fit leave me for here
If you no answer, dem go call bouncer, ah
'Cause I no fit leave you for here
Do me bad, you fit even swear for my dad
Oyi tugbuo mo, oyi bad
When you leave me, I dey sad
Oh, you do me ah

Ah, sweet daddy, sweet daddy
Oh-oh, my baby
And she's fine, my baby, my baby
Fine like Barbie
Got me like
Ah, sweet daddy, sweet daddy
Oh-oh, my baby
And she's fine, my baby, my baby
Fine like Barbie

And girl, I'm on my knees for your case oh
Don't do me bad oh
And, I go fight Chinese for your case oh
For your case, girl
Girl, you know you're my oxygen, I'm feelin' it too
And this feelin' inside of me feels nothin' but you
But, you do me kpalanga, do me bad
Make me feel like I no get life
Want to finish me for my ma
Oyi tugbuo mo, oyi bad
Oh, you do me kpalanga, do me bad
Make me feel like I no get life
Want to finish me for my pa
Want to finish me for my ma

'Cause she got me like
Ah, sweet daddy, sweet daddy
Oh-oh, my baby
And she's fine, my baby, my baby
Fine like Barbie
'Cause she got me like
Ah, sweet daddy, sweet daddy
Oh-oh, my baby
And she's fine, like Barbie, like Barbie
Oh-oh, my baby, hmm

(Focus)



Credits
Writer(s): Daniel Benson, Akandu Ifeanyi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link