Protect

Eh yeah yeah yeah yeah yeah
Afrokings
Truly truly truly i no go lie you
Kelvin Sean again ahh
I promise to protect you
place no one above you
You know you are the one
I promise to protect you
Place no one above you
Cuz you are the one yeah
Oya komole Jakajo kri joro joro
Your body turn'n ni me
It make me tinini
Get over here
share the koni to me
Toyin tomatoe oh oh
girl your body ororo
Oro ro Robor's here, i go protect you
No body fit touch you
not for where i dey
I support you
keep you safely safely
Gently gently jete by jete
As you burst out 3 gbosa eh
Who be your mama
Make you tell am say she do well
She do well
As you burst out 3 gbosa
I wan know your mama eh yeah yeah yeah
I wan know your mama oh
fine pikin oh
Who born you sef quality girl
Your personality questionably,
Perfectly, enjoyably, honestly, cannot even deny,
The feeling that i get
feeling that i feel feeling for you baby
Feeling that is making me feel like i'm the one too
Everybody know say i be sharp guy
But you done turn me to maga eh eh
I be your guy
No one (no one) protects you



Credits
Writer(s): Robor Kelvin Ikede
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link